
Below is the lyrics of the song Oluwa Burna , artist - Burna Boy with translation
Original text with translation
Burna Boy
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
Make i introduce
To the people wey wan make i lose
Cause oluwa burna too dey talk e truth
And e don reach stage wey some people want to prosecute
Wan press me make i turn mute
Wetin you go do
Make i ask you if to say na you
If you try to put your leg inside my shoe
You go see say e no easy to do wetin i dey do
i no dey
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo as e don happen
If you feeling guilty pray make the song slap you
I don dey hear many things wey i no gbadu
Make i tell you to echo my love na so
Oooooh no be to dey shout
Is the living testimony me dey talk about
Until you see am with eye you go dey doubt
No be everything you go see wey you go yarn
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo wetin dey happen wetin dey sup
Everybody wan talk
Wetin dey shele, wetin you talk
Emi no mo tan so o
Omo tan gbo
If you dey for party play my gbedu non stop
Whether you like it or not, I go dey here very long
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy • 2019
Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy • 2020
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Justin Bieber, Burna Boy • 2021
Burna Boy • 2019
Burna Boy • 2020
Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz • 2019
Burna Boy, Lily Allen • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds