
Below is the lyrics of the song Ye , artist - Burna Boy with translation
Original text with translation
Burna Boy
Yeah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga… die for nothing, ah
My nigga…
Oluwaburna
, ehn-ehn,
Ye
Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The
gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Ahn-ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate (I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can’t come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different things dem happening, schemes and packaging
In a one night, four shows, I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller, that’s my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight: You are not my mate
If you be commission, I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme,
I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy • 2019
Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy • 2020
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Justin Bieber, Burna Boy • 2021
Burna Boy • 2019
Burna Boy • 2020
Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz • 2019
Burna Boy, Lily Allen • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds