Burna Boy
Оригинальный текст с переводом
Burna Boy
It’s Kel P vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (Baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ()
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it’s cool when we’re making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina,(ah baby) you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (oh baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Jesu!
Это Kel P vibes
Ага-ага
Кпокпотикпо кпо кпо кпо
Детка, ты любишь меня высоко, как чоко
Кпокпотикпо кпо кпо кпо
Детка, ты любишь меня высоко, как чоко, да
Кпокпотикпо кпо кпо кпо
Детка, ты любишь меня высоко, как чоко
Кпокпотикпо кпо кпо кпо ()
Анджели, Анджелина, ты охладишь мою температуру
Если ты позвонишь, я пойду доставлю
Я не упаду с твоей руки, никогда
Скажи мне, что ты любишь навсегда
Я хаки, кожа не подходит
О, моя Анжели, Анджелина
О, моя Анжели, Анджелина
О ми о да о
Каждый раз, когда я вижу тебя в клубе, я смотрю твое тело
Эй, ты не знаешь, скажи, что то, что ты несешь, убивает кого-нибудь
Ты знаешь, что я чувствую вибрацию, ты чувствуешь вибрацию, так что, детка, скули на меня (да!)
И я знаю, что ты застенчивый, но это круто, когда мы занимаемся любовью
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
Анджели, Анджелина, ты охладишь мою температуру
Если ты позвонишь, я пойду доставлю
Я не упаду с твоей руки, никогда
Скажи мне, что ты любишь навсегда
Омо хаки не подходит для кожи
О, моя Анжели, Анджелина
О, моя Анжели, Анджелина
О, нет
Эй, когда я захочу, чтобы я дал тебе сигнал
Почему вы хотите расспросить меня, как интервью
Я тоже пытаюсь надеть кольцо тебе на палец
И будь лучшим парнем
Будь лучшим парнем
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
На низком уровне
Анджели, Анджелина, (ах, детка), ты охладишь мою температуру (ах, детка)
Если ты позвонишь, я пойду доставлю (о, детка)
Я не упаду с твоей руки, никогда (ах, детка)
Скажи мне, что ты любишь навсегда (ах, детка)
Омо хаки не подходит для кожи (ах, детка)
О, моя Анжели, Анджелина (ах, детка)
О, моя Анжели, Анджелина (ах, детка)
Иисус!
2019 •Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy
2020 •Sam Smith, Burna Boy
2020 •Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy
2019 •Burna Boy, Jorja Smith
2021 •Justin Bieber, Burna Boy
2019 •Dave, Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2018 •Burna Boy
2020 •Burna Boy
2018 •Fall Out Boy, Burna Boy
2021 •Sia, Burna Boy
2020 •DJ Snake, Burna Boy
2019 •Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz
2021 •Burna Boy
2018 •Burna Boy, Lily Allen
2019 •Mahalia, Burna Boy
2020 •Pop Smoke, Burna Boy
2023 •Phyno, Burna Boy
2020 •Burna Boy
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды