Burna Boy
Оригинальный текст с переводом
Burna Boy
Shey you never hear
About the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don
scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of thir murder
The chief of staff, th commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common
beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of their murder
We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE
Эй, ты никогда не слышишь
О том, что там происходит, Аби, твой глаз никогда не проясняется
Человечество такое злое
Давай поговорим о моем правительстве, открой свой разум и уши.
Шей на джаз о
Заставьте мой народ страдать, страдать, все их няньши не открываются
разброс
20 октября 2020 г.
Ты несешь армию, иди, убей много молодежи ради Лекки.
На так ВОДА ООО ВОДА убегай мои глаза Ничего ты иди говори мы иди оправдывай
дело об их убийстве
Начальник штаба, командующий и войско несут приказ
Господин президент, господин губернатор
Крестный отец, гбо гбо IJOBA
Все ваши зверства
Весь твой угол
Заставьте всех DEADBODY беспокоить вас за вашу мечту
Деньги, которые мы воруем за свою аззу, вы не превращаете наших выпускников в обычных
нищие все книги их идут неважно
Потому что ты не иди на работу, если ты не знаешь крестного отца
Начальник штаба, командующий и армия несут приказ
Господин президент, господин губернатор
Крестный отец, гбо гбо IJOBA
Все ваши зверства
Весь твой угол
Заставьте всех DEADBODY беспокоить вас за вашу мечту
20 октября 2020 г.
Ты несешь армию, иди, убей много молодежи ради Лекки.
На так ВОДА ООО ВОДА убегай мои глаза Ничего ты иди говори мы иди оправдывай
дело об их убийстве
Мы даем им много шансов.
И когда мы взываем о справедливости, они убивают моих людей
Валахи ВСЕМ ВАМ
Их жизнь на тебе
Мы никогда не забудем всех молодых людей, которые умирают за TOLLGATE
2019 •Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy
2020 •Sam Smith, Burna Boy
2020 •Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy
2019 •Burna Boy, Jorja Smith
2021 •Justin Bieber, Burna Boy
2019 •Dave, Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2018 •Burna Boy
2020 •Burna Boy
2018 •Fall Out Boy, Burna Boy
2021 •Sia, Burna Boy
2020 •DJ Snake, Burna Boy
2019 •Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz
2021 •Burna Boy
2018 •Burna Boy, Lily Allen
2019 •Mahalia, Burna Boy
2020 •Pop Smoke, Burna Boy
2023 •Phyno, Burna Boy
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды