MuzText
Тексты с переводом
Dangote - Burna Boy
С переводом

Dangote

Burna Boy

Год
2019
Язык
en
Длительность
225400

Текст песни "Dangote"

Оригинальный текст с переводом

Dangote

Burna Boy

Оригинальный текст

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

No level

No level

It’s Kel P Vibes

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Oh no no o

Make una listen well well

When I dey strive and I dey hustle

Wetin I dey find?

Kaluba I dey find

When I dey move from place to place

Wetin I dey find?

Na the dollar I dey find

And I don do yes yes

Yes yes

And many people don tell me

No no

No no

Mo ni lati lowo o

Odi don don

Tori iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get cash I go jaiye lokpo

I go give you cash, I go be your sponsor

Moni iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get money, you go know

Still I go hustle 'til thine kingdom come

Because because

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Emi gan gan lo mo ton so

Abi you forget say I be the gan gan

Mo man gorigongon lori gongon

Mo man gorigongon lori gongon

Bere lowo Kel P

Tori owun gongon lori gongon

Bami lu gongon yen

Dangote dey find money ro ro

Find money ye ye

Find money ro ro

Who I be to come dey sleep oh no

Come dey sleep ye ye

Original

Alakija dey find money

Dangote dey find money o

Otedola dey find money

Why me no go find money o

Eh ehn find money

Adeleke dey find money o

Adenuga dey find money

Why me no go find money

Find money, find money

Why me no go find money.

Перевод песни

Данготе Данготе

Данготе все еще находит деньги.

Нет уровня

Нет уровня

Это Кел Пи Вайбс

Данготе Данготе

Данготе все еще находит деньги.

Я не дей, я не дей

Я не сплю на деньги.

Кем я буду?

Кем я буду?

Мы делаем, я не иду искать деньги о

Я никого не посылаю

Я, я, суетился, ган-ган

Чоко

Заставьте вас суетиться, ma lo go

Я не олодо, я не боло

Э-э, Омо, чтобы ба-ло испортить

Я покажу тебе свой цвет

Шей ван ро пе ми л'ополо

Эми ган ​​ган мо ян ван ополо

Дело много

Эну ми оле сото

О нет нет о

Заставьте una слушать хорошо хорошо

Когда я стремлюсь и суетлюсь

Что я найду?

Калуба я нахожу

Когда я переезжаю с места на место

Что я найду?

На доллар, который я нахожу

И я не делаю да да

да да

И многие люди не говорят мне

Нет нет

Нет нет

Мо ни лати лоу о

Оди дон дон

Тори иями о би мо доё

Это потому, что я делаю это из любви

Если я получу наличные, я пойду, джайе локпо

Я дам тебе денег, я буду твоим спонсором

Мони иями о би мо доё

Это потому, что я делаю это из любви

Если я получу деньги, ты узнаешь

Тем не менее я иду суетиться, пока не придет твое королевство

По кочану

Данготе Данготе

Данготе все еще находит деньги.

Я не дей, я не дей

Я не сплю на деньги.

Кем я буду?

Кем я буду?

Мы делаем, я не иду искать деньги о

Я никого не посылаю

Я, я, суетился, ган-ган

Чоко

Заставьте вас суетиться, ma lo go

Я не олодо, я не боло

Э-э, Омо, чтобы ба-ло испортить

Я покажу тебе свой цвет

Шей ван ро пе ми л'ополо

Эми ган ​​ган мо ян ван ополо

Дело много

Эну ми оле сото

Эми ган ​​ло мо тон так

Аби, ты забыл сказать, что я ган-ган

Мо ман горигонгон лори гонгон

Мо ман горигонгон лори гонгон

Бере лоу Кел П

Тори Оун Гонгон Лори Гонгон

Бами лу гонгон иен

Данготе дей находит деньги ро ро

Найди деньги, да, да

Найти деньги ро-ро

Кем я буду, чтобы прийти спать, о нет

Давай спать, ты, ты

Оригинал

Alakija дей найти деньги

Данготе найдет деньги

Отедола дей найти деньги

Почему я не ищу деньги?

Эх найди деньги

Аделеке нашла деньги

Аденуга дей найти деньги

Почему я не иду искать деньги

Найди деньги, найди деньги

Почему я не иду искать деньги.

🎵 Прослушиваний: N/A❤️ В избранном: N/A📅 Добавлено: 24.07.2019
:5/5 | 1

2+ миллиона текстов

Огромная база текстов песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на русский язык

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды