Burna Boy
Оригинальный текст с переводом
Burna Boy
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Это для всех моих малышек-запятых, мэн
Запятая
Wetin быть этой запятой
E Дон, закончите, запятая
Что-то де мисс о запятая
Я подозреваю тебя, о
Чемпион, не будь проще, о, запятая.
Wetin быть этой запятой
я не верю о запятая
Commot для ваших чувств о запятая
Джеджели садись
Заставь тебя не говорить мне дерьмо сейчас, запятая
Плохая энергия Баво
Я иду менять на другое сейчас, о запятая
мой малыш джупа
Заставь тебя ныть под звуки гитары, о, запятая
Начни громко петь
Если вам нравится атмосфера, которую я могу принести сейчас, запятая
Омо Олого олувабурна мо джиги джиги
И если ты хочешь меня увидеть, окликни, мой ниги ниги (Ричи, Ричи)
Не знаю, скажи мне, что я держу меня, о, правда, правда
Мои люди не говорят деньги, дей тон ба ри ми ри ми
Wetin быть этой запятой
E Дон, закончите, запятая
Что-то де мисс о запятая
Я подозреваю тебя, о
Чемпион, не будь проще, о, запятая.
Wetin быть этой запятой
я не верю о запятая
Commot для ваших чувств о запятая
Джеджели садись
Заставь тебя не говорить мне дерьмо сейчас, запятая
Плохая энергия Баво
Я иду менять на другое сейчас, о запятая
мой малыш джупа
Заставь тебя ныть под звуки гитары, о, запятая
Начни громко петь
Если вам нравится атмосфера, которую я приношу сейчас, запятая
Омо Олого олувабурна мо джиги джиги
И если ты хочешь меня увидеть, окликни, мой ниги ниги (Ричи, Ричи)
Не знаю, скажи мне, я держу меня, о, правда, правда
Мои люди не говорят деньги, дей тон ба ри ми ри ми
я вижу там запятую
Я вижу там запятую, запятую, запятую
я вижу там запятую
Я вижу там запятую, запятую, запятую
Твое тело плохое, твое тело плохое, о
я вижу там запятую
С твоей фальшивой грудью, с силиконом, девочка.
я вижу там запятую
С твоей такой большой попой и такой стройной ногой, детка
я вижу там запятую
Скажи мне, почему твоя кожа такая светлая, а локоть черный, детка?
я вижу там запятую
я вижу там запятую
Я вижу там запятую, запятую, запятую
я вижу там запятую
я вижу там запятую
запятая там
Это для всех моих малышек-запятых, мэн
Запятая
2019 •Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy
2020 •Sam Smith, Burna Boy
2020 •Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy
2019 •Burna Boy, Jorja Smith
2021 •Justin Bieber, Burna Boy
2019 •Dave, Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2018 •Burna Boy
2020 •Burna Boy
2018 •Fall Out Boy, Burna Boy
2021 •Sia, Burna Boy
2020 •DJ Snake, Burna Boy
2019 •Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz
2021 •Burna Boy
2018 •Burna Boy, Lily Allen
2019 •Mahalia, Burna Boy
2020 •Pop Smoke, Burna Boy
2023 •Phyno, Burna Boy
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды