
Below is the lyrics of the song As E Be (Skit) , artist - Burna Boy with translation
Original text with translation
Burna Boy
Select which language to translate into:
Me I don dey tell them
I don dey tell them since
Omo Life no be rice and beans
Big big talk na things and things
Me I no dey look up to human beings
Port Harcourt no dey carry last
High way dey high na him you dey see pass
If your whole world dey for where rain dey fall
You suppose know say rain boot no be slippers
Na so e dey be for the street
As you no dey sweet like biscuit and sweet
Politician dem dey sugar coat bitter leaf
But as for me I go talk am as e be, oh yeah
Country wey God don bless
Some be for A. C
Some go dey sweat
How small pikin go get respect
Bring the so called elders let’s stab them to death
Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy • 2019
Justin Bieber, Burna Boy • 2021
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Master KG, Nomcebo Zikode, Burna Boy • 2020
Burna Boy • 2019
Burna Boy • 2020
Burna Boy • 2020
Burna Boy, Jorja Smith • 2019
Poison Idea • 2008
Poison Idea • 2008
Poison Idea • 2008
Amaral • 2002
Amaral • 2002
Beatsteaks • 2008
Yuri • 2007
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds