Pity 4 Us - Timaya

Pity 4 Us - Timaya

  • Year of release: 2018
  • Language: English
  • Duration: 3:25

Below is the lyrics of the song Pity 4 Us , artist - Timaya with translation

Lyrics " Pity 4 Us "

Original text with translation

Pity 4 Us

Timaya

Mr biggie man o, Mr poor man o

Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o

No be wetin dem be talk o

This was not what dey promised us o

Dem tell us say dem go bring the change o

oh no no, no no

As the thing dey go, situation e just dey bad o eh

As day dey break things e just dey hard ooo

No food to chop, everyday dollar dey rise o

See the people don dey cry o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politicians please pity for us o

Na beg we dey beg o, see my people don dey die o

Please pity for us o, politician please pity for us o

Oh no no no no+

I believe in Nigeria with all my life

I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o

Anywhere I go na naija

Anything I do na naija,

Anywhere I go to naija

See my houses na for naija,

I invest in my naija,

Everything na plan for naija

politician show some love o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politician have mercy on us o

Na beg we dey beg o

E don dey the thing don dey bad o

Please pity for us o

Politician please pity for us o

Pity for us o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

As we sit down dey complain today our gragra e full for our body

As we dey for here we dey complain our own e full our body o

Search your conscience o

We sef we no good try

Make we live right oh

We sef we no dey try

I know say everyday politician Dey steal our money

I know say politicians carry our money go oversea

People dey die

Politician just dey smile o

People dey die o

Their children dey oversea

Pity for us o, Pity for us o

Politician have mercy on us oo

We don dey die o, Anything we do o

Please pity for us o, politician have mercy on us o

Oh no no no

This is painful oh

Other songs by the artist:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds