Timaya, Gift, Grace
Оригинальный текст с переводом
Timaya, Gift, Grace
I say they done come
Nothing we do them
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh
I say them don kill them mama eh
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
Them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
Them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
And rape our young girls
And make us homeless oh
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh
REPEAT CHORUS
I don die oh
Poverty no good at all oh
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh
Я говорю, что они пришли
Ничего мы им не делаем
Нигерия в моей стране, о
Байелса в моем состоянии, о
Это реальность
Что ж, это случилось с Байелсой, о
Девятнадцать Девяносто девять о
Клянусь, я не забуду, о
Когда они убивают людей, о
И они делают детей сиротами
В любое время, когда я думаю, что я
Вода льется из моих глаз, о
Кто-то говорит, заставь меня уйти, о
Но я говорю, что я должен поговорить, о
Я говорю, что они не убивают их, мама, а
Их не убивают, папа, а
Я говорю, что они не убивают их, мама
Их папа их мама их папа их мама а
Я говорю, что они убили их, мама, а, папа, а, а,
Их мама, а а
Wetin мы идем делать iyo
До иё
Скажи до иё
На, так что они маршируют, они идут, ио
Десять тысяч солдат для дороги iyo
Спросите их, куда они идут
Они говорят, что они уходят Байелса, о
Какое место для Байелсы
Одна деревня, которую они называют Оди, о
На им они входят в нашу деревню
И насиловать наших молодых девушек
И сделать нас бездомными
Они убивают нашу маму Ио
Они убивают наш ppaa iyo
Они убивают наших братьев
Они убивают наших сестер
И сделать нас бездомными
Wetin мы идем делать iyo
До иё
Скажи до иё
Все плачут, о
Я говорю, что правительство их плохое, о
ПОВТОР ПРИПЕВА
я не умираю
Бедность никуда не годится, о
Каждый день для Нигерии
На, так что люди, которых они умирают, о
Э-э-э, наше правительство, о
На, почему ты не заставляешь нас плакать, о
Оооо, каждый день для Нигерии
На, так что люди умирают, о
Их волнение для дома на утро о
Деньги не нужны для твоей руки, о
Полиция остановит вас на дороге
Они идут собирать тот, который вы получите о
Их обвинение в твоей голове, о
Для wetin вы не делаете iyo
Прежде чем идти, узнай
Мой брат, ты не в камере, о
2022 •Timaya
2017 •SAYGRACE, Lil Yachty
2017 •Grace, Paradise
2023 •Timaya, Shaggy
2018 •Timaya, Sean Paul
2015 •Gift
2015 •Gift
2011 •Grace
2018 •Timaya, Sayo Pisanta
2018 •Timaya, Sir Shina Peters
2018 •Timaya, Gift, Grace
2018 •Timaya
2017 •Timaya, Gift, Grace
2018 •Timaya, Vector
2018 •Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo
2019 •Timaya
2018 •Grace, Timaya, Gift
2019 •Timaya
2018 •Timaya, M.IDe Rebirth
2019 •Timaya
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды