Timaya, Sayo Pisanta
Оригинальный текст с переводом
Timaya, Sayo Pisanta
I concur
Hey, Don Jazzy hey
Boy nor fine I concur
say I short I concur
me i’m rich I concur
everything I concur
I like woman I concur
I like to make una dance I concur
Nwanne shack alcohol oh ooh
say my life on the go
have you ever seen a guy like me before
after all these talking I still dey scatter the
Anywhere you go na so my music e go
hey
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
ahan
orugo
ahan
see
me i nor say the people dem love me and I
oh
na baba god dey bless me and I know oh
dema love my style hey
I dey make dem happy
people dem love my style hey
Dem say i dey Make dem happy
The mama and the papa dem know me
children Just dey happy
My brother shack alcohol oh ooh
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Don Jazzy
Oya ask your man
I be the one
dem dey talk about
anything dem talk
e dey come to go
na baba god hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya he
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su wai gbi yai biko dabansin (oya pa
I concur
Don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come hey
my head too big I concur
I get big nose I concur
I too dey floss I concur
as the big head burst dem concur
I dey kill with beat but I concur
know I’m lacking you for talk
I dey make dem liking the bobo
Everybody like the bobo
Hey baby hey baby
Oya make I touch your bottom
hey baby hey baby
oya make you lick your bobo
Legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run and kpekele hey
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
I dey killy beat I concur
make you whine your bottom
Nwanne shack alcohol oh ooh
Я согласен
Эй, Дон Джаззи, эй
Мальчик и хорошо, я согласен
сказать, что я короче, я согласен
я богат я согласен
со всем согласен
мне нравится женщина я согласен
Я люблю танцевать, я согласен
Алкоголь Nwanne Shack, о, о,
скажи моя жизнь на ходу
ты когда-нибудь видел такого парня, как я, раньше
после всех этих разговоров я все еще рассеиваю
Куда бы вы ни пошли, так что моя музыка идет
Привет
Легуп кпекеле
шаткий ваш eke эй
кпеке руби и беги и кпеке
кпекеле руби и беги и кпекеле
убедитесь, что вы начинаете дей кпекеле
Эй Эй Эй
кхм согласен
соглашаться
яйба согласен
я согласен
Я убью тебя, я согласен
заставить тебя ныть
Алкоголь Nwanne Shack, о, о,
ахан
оруго
ахан
видеть
я не говорю, что люди любят меня, и я
ой
на баба, да благословит меня бог, и я знаю, о
дема люблю мой стиль эй
Я сделаю их счастливыми
люди любят мой стиль эй
Дем говорят, что я делаю их счастливыми
Мама и папа знают меня
дети просто счастливы
Мой брат пьет алкоголь, о, о,
Легуп кпекеле
шаткий ваш eke эй
кпеке руби и беги и кпеке
кпекеле руби и беги и кпекеле
убедитесь, что вы начинаете дей кпекеле
Эй Эй Эй
кхм согласен
соглашаться
яйба согласен
я согласен
Я убью тебя, я согласен
заставить тебя ныть
Алкоголь Nwanne Shack, о, о,
Дон Джаззи
Оя спроси своего мужчину
Я буду тем
они говорят о
что-нибудь дем говорить
они приходят, чтобы уйти
на баба бог эй
o ne мы gi эй
o ne мы gi эй
омо они подол ньюви вейя бико вей гбойя он
осукор эй
осукор сукор эй
осукор су вай гби яй бико дабансин (оя па
Я согласен
Дон Джази согласен
Тимайя согласен
Оя, почему дем и не беги, давай, эй
моя голова слишком большая, я согласен
У меня большой нос, я согласен
я тоже нить нить я согласен
когда большая голова лопнула, они согласны
Я убиваю ритмом, но я согласен
знаю, что мне не хватает тебя для разговора
Я заставляю их любить бобо
Бобо всем нравится
Эй, детка, эй, детка
Ойя, заставь меня коснуться твоего дна
эй, детка, эй, детка
оя заставлю тебя лизать своего бобо
Легуп кпекеле
шаткий ваш eke эй
kpekele рубить и бежать и kpeke эй
kpekele рубить и бежать и kpekele эй
убедитесь, что вы начинаете дей кпекеле
Эй Эй Эй
кхм согласен
соглашаться
яйба согласен
я согласен
Я убью тебя, я согласен
заставить тебя ныть
Алкоголь Nwanne Shack, о, о,
2022 •Timaya
2023 •Timaya, Shaggy
2018 •Timaya, Sean Paul
2018 •Timaya, Sir Shina Peters
2018 •Timaya
2018 •Timaya, Vector
2018 •Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo
2019 •Timaya
2018 •Timaya, Gift, Grace
2018 •Timaya, Gift, Grace
2019 •Timaya
2018 •Timaya, M.IDe Rebirth
2019 •Timaya
2015 •Timaya, Don Jazzy
2019 •Timaya
2016 •Timaya
2018 •Timaya
2018 •Timaya
2018 •Timaya
2018 •Timaya
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды