MuzText
Тексты с переводом
Watta Bambam - Timaya
С переводом

Watta Bambam

Timaya

Альбом
Timaya Vol.2
Год
2018
Язык
en
Длительность
206940

Текст песни "Watta Bambam"

Оригинальный текст с переводом

Watta Bambam

Timaya

Оригинальный текст

wetin i dey find nor b wetin u dey find

wetin i wan b nor b wetin u become eh

why una dey look into my life

eh my broda we nor b desame eh

you wey i dey find i say u nor sabi eh

everynite nd day dem dey pray for my downfall

say wetin i find nor b wetin u dey find

my broda eh

am a ruler eh are u a ruler eh

are u a ruler eh

am a ruler eh are u a ruler eh

am just bad boy from a very

good home

eh my family nd frnds knw

see i left dem to stay on my own

bt nw rite nw i dey make dem home

na me dey make my mama dey feel

at home

see my family dey feel at home

see dis pikin wey piple dem bone

say rite nw i dey make dem dey wait

see my life i nor get any shaking

me nd God don sign undertaking

dis my blessings cannot be taking

notin cn do me i b God pikin

am a ruler eh eh eh

am a ruler eh eh eh

wetin i dey do nor b wetin u find

wetin i wan be nor be wetin

you u become eh

why una jst dey look into my life

eh me nd u nor be dsame eh

d way i dey find u nor sabi eh

everytime u wana clumbered eh

everybody make una jst leave me eh

Перевод песни

мы не можем найти и не можем найти

wetin i wan b nor b wetin u становишься а

почему они не заглядывают в мою жизнь

эх мой брода мы ни б дезаме а

ты найдешь, я скажу, ты ни саби, а

каждый день они молятся о моем падении

скажи, что я найду, и мы не найдем, что ты найдешь

моя брода а

я правитель, а ты правитель, а

ты правитель, а?

я правитель, а ты правитель, а

я просто плохой мальчик из очень

хороший дом

эх моя семья и друзья знают

Видишь ли, я оставил их, чтобы остаться один

bt nw rite nw я делаю их дома

на меня, они заставляют мою маму чувствовать себя

дома

видишь, моя семья чувствует себя как дома

см. Dis Pikin Wey Piple dem Bone

Скажи обряд, и я заставлю их подождать

посмотри на мою жизнь, я не дрожу

я и Бог не подписывают обязательство

мои благословения не могут быть приняты

Notin cn do me i b God пикин

я правитель да да да

я правитель да да да

мы не можем найти

wetin я хочу быть ни быть wetin

ты стал а

почему они просто заглядывают в мою жизнь

да, я и ты, и не будь таким же, да

как я найду ни тебя, ни саби, а

каждый раз, когда ты карабкался, а

все делают una jst оставь меня а

🎵 Прослушиваний: N/A❤️ В избранном: N/A📅 Добавлено: 27.08.2018
:5/5 | 1

2+ миллиона текстов

Огромная база текстов песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на русский язык

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды