
Below is the lyrics of the song No Limit , artist - Timaya with translation
Original text with translation
Timaya
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, mans gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem?
where dem?
who dem be?
Where dem?
where dem?
Who dem dey?
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
See!
me I dey live my life, I no get your time
Call me anti-social
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo’burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I’m crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man’s gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds