2 Stoopid - Timaya

2 Stoopid - Timaya

  • Year of release: 2019
  • Language: English
  • Duration: 2:58

Below is the lyrics of the song 2 Stoopid , artist - Timaya with translation

Lyrics " 2 Stoopid "

Original text with translation

2 Stoopid

Timaya

You say wetin?

2stoopid

2stoopid (wanasudada), 2stoopid

We stoopid

Timaya 2stoopid

2stoopid

2stoopid

Who be that guy wey dey yarn anyhow?

Girls wey dey form anyhow

Who be that guy wey dey act amateur?

Wey dey want to dey come, to dey form anyhow

Who be that guy wey dey form anyhow?

Guys wey dey pose anyhow

Who be that guy wey dey act amateur?

Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah

Me and my guys we are stand kerele

Popping Champagne lele

We no get type for nobody

Stepping the place the party don craze

2stoopid, 2stoopid

2stoopid, 2stoopid, 2stoopid

2stoopid, 2stoopid, 2stoopid

All my guys we are 2stoopid

You say wetin?

2stoopid

Wanasudada (eh) 2stoopid

You say, Timaya (eh) master 2stoopid

2stoopid (you can’t be my vogosa), 2stoopid

Leggo

Who be the guy wey dey talk anyhow?

Jonze anyhow

Guy wey dey talk anyhow?

Wey dey run him mouth, cap anyhow

Who be that guy wey dey talk anyhow?

Wey dey Jonze anyhow

Wey dey run up him mouth, everytime just dey cap anyhow

2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe

Masterkraft 2stoopid

All my guys, we are 2stoopid

Shina Peller, you 2stoopid

Banky is 2stoopid

Even 2Baba is 2stoopid

You say wetin?

2stoopid (ahan)

Wanasudada (eh) 2stoopid

You say, Timaya (eh) 2stoopid

2stoopid!

(You can’t be my vogosa, eh)

2stoopid!

Leggo

It’s STG

(Ma-Ma-MasterKraft on the beat)

(Turn it up, turn it up, turn it up…)

Other songs by the artist:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds