
Below is the lyrics of the song Control , artist - Yemi Alade with translation
Original text with translation
Yemi Alade
Attention please
Unu welcome
Girls wey sabi to the left side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Oya now freeze
Lights and camera action
Everybody get in position
We about to change the location
Working class independent
Please I no get time to dey waste my dough
Me I high class with a taste
Anything I want me I take and go
I take and go
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Pull up in a Bema Bema
Oh my God did you see that, See that
Cool am down in a freezer freezer
Say me fresher dan a Lima Lima
Tu t’appels Yemi Alade
Je t’aime bien, viens danser
Viens bouger près de moi
Te quiero te quiero
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Nobody can throw me I hold control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2017
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade, Rudeboy • 2020
Yemi Alade, P-Square • 2016
Yemi Alade • 2014
Harmonize, Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade • 2018
Yemi Alade, Slimcase, Brainee • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Angélique Kidjo • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade, Dadju • 2020
Yemi Alade • 2018
Sauti Sol, Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Falz • 2017
Yemi Alade • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds