Yemi Alade
Оригинальный текст с переводом
Yemi Alade
Awon slay mamas
Open, close
Boogie down, whine am
Yemi Alade
Egar boi
Monkey go go market, e no go fit to come back o
Choir master wey dey mess for church go smell am
(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)
I no dey like to make plenty noise o
I dey cut my coat according to my size
How I wan dey steal maggi from market
When I get the spice
Read Latest Naija Gist Here!
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
I no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow
Open, close
Boogie down, whine am
Boogie down, whine am
Boogie down, whine am
Open, close
Everyday for the thief, one day for the owner oh
Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh
Ebegi please, please don’t kill my vibe
The girl just dey vibe you can feel the vibration
Why you wanna kill my vibe?
If you kill my light, I go switch to generator
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
Wan wa mi ni gboro
Wan wa mi
Wan wa mi
Wan wa mi ni gboro
Wan le
Wan te mi
I no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow
Open, close
Boogie down, whine am
Эйвон убивает мам
Открыто закрыто
Буги вниз, скулить
Йеми Аладе
Эгар бой
Обезьяна, иди, иди на рынок, и не иди, чтобы вернуться.
Хормейстер Wey Dey беспорядок для церкви иди запах утра
(Пастор иди понюхай утром, жена пастора иди понюхай)
Я не люблю много шуметь
Я крою пальто по моему размеру
Как я хочу украсть магги с рынка
Когда я получу специю
Прочтите последнюю версию Naija Gist здесь!
Ван ва ми
Ван ва ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ле
Ван те ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ва ми
Ван ва ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ле
Ван те ми
Я не люблю трубить в трубу
Я не люблю трубить в трубу
Вы знаете, говорят, что я не люблю дуть
Открыто закрыто
Буги вниз, скулить
Буги вниз, скулить
Буги вниз, скулить
Открыто закрыто
Каждый день для вора, один день для владельца
Обезьяна, которая работает, работает, бабуин, приходите, отбивайте меня, о
Эбеги пожалуйста, пожалуйста, не убивай мой вайб
Девушка просто вибрирует, вы можете почувствовать вибрацию
Почему ты хочешь убить мою атмосферу?
Если ты убьешь мой свет, я перейду на генератор
Ван ва ми
Ван ва ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ле
Ван те ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ва ми
Ван ва ми
Ван ва ми ни гборо
Ван ле
Ван те ми
Я не люблю трубить в трубу
Я не люблю трубить в трубу
Вы знаете, говорят, что я не люблю дуть
Открыто закрыто
Буги вниз, скулить
2020 •Yemi Alade
2017 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade
2016 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade, Rudeboy
2016 •Yemi Alade, P-Square
2014 •Yemi Alade
2020 •Harmonize, Yemi Alade
2016 •Yemi Alade
2019 •Yemi Alade, Slimcase, Brainee
2019 •Yemi Alade
2019 •Yemi Alade, Angélique Kidjo
2019 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade, Dadju
2018 •Yemi Alade
2019 •Sauti Sol, Yemi Alade
2017 •Yemi Alade, Falz
2016 •Yemi Alade
2018 •MHD, Yemi Alade
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды