Yemi Alade
Оригинальный текст с переводом
Yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Oga
As you see me
I be Oga, no be package oh
As you see me
Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me
For we side na big boys oh
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Obi mo bi mo
Ebubedike… Ice Water
Obi mo bi mo
Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
Эн Эн Эн Ога… Эн Эн Ога
Эн Эн Эн Ога… Эн Эн Ога
Ога
Как ты видишь меня
Я буду Огой, а не пакетом, о
Как ты видишь меня
Они называют меня председателем, о
И даже если ты последуешь за мной, иди в мою деревню
Дем, они чувствуют меня, оооо
Как ты видишь меня
Потому что мы на стороне больших мальчиков, о
Все тушеное все красивое
Слишком много соуса, ты боишься специй
Лас лас о (эй) мы идем хорошо
Эй, ты хочешь поспорить
Заставьте нас бросить кости
Нет нии нет нии ооо
Мы поворачиваемся ох
Нет нии нет нии ооо
Ога ни ми ой
(Ога такая)
И кредитное электронное шоу
На, так что мы идем, благослови.
(Ога такая)
Дем думал сказать на шутку
Но на дем, дон, они встают, ох
(Ога такая)
Семья звонит по моему телефону
Но деньги все еще накапливаются, ох
(Ога такая)
Девушка всегда онлайн
Но данные не закончились.
Ога ога
Дем будет кредит шоу
Подумай, нет, так что мы идем одеваться
Ога ога
Дем, думаю, скажи, шутка
Ога, как это
Эн Эн Эн Ога… Эн Эн Ога
Эн Эн Эн Ога… Эн Эн Ога
Оби мо би мо
Эбубедике… Ледяная вода
Оби мо би мо
Счастлив ты, детка, ох
Наслаждайся жизнью, детка, о
Счастлив ты, детка, о
E сладкий для этой стороны, детка, о
Wetin dey константа (наслаждение)
Сгибание изобилия (наслаждения)
Очень важно (удовольствие)
Живи своей лучшей жизнью
Все тушеное все красивое
Слишком много соуса, ты боишься специй
Лас-лас, о, мы идем, все в порядке
Эй, ты хочешь поспорить
Заставьте нас бросить кости
Нет нии нет нии ооо
Мы поворачиваемся ох
Нет нии нет нии ооо
Ога ни ми ой
(Ога такая)
И кредитное электронное шоу
На, так что мы идем, благослови.
(Ога такая)
Дем думал сказать на шутку
Но на дем, дон, они встают, ох
(Ога такая)
Семья звонит по моему телефону
Но деньги все еще накапливаются, ох
(Ога такая)
Девушка всегда онлайн
Но данные не закончились.
(Ога такая)
И кредитное электронное шоу
На, так что мы идем, благослови.
(Ога такая)
Дем думал сказать на шутку
Но на дем, дон, они встают, ох
(Ога такая)
Семья звонит по моему телефону
Но деньги все еще накапливаются, ох
(Ога такая)
Девушка всегда онлайн
Но данные не закончились.
(Ога такая)
2020 •Yemi Alade
2017 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade
2016 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade, Rudeboy
2016 •Yemi Alade, P-Square
2014 •Yemi Alade
2020 •Harmonize, Yemi Alade
2016 •Yemi Alade
2018 •Yemi Alade
2019 •Yemi Alade, Slimcase, Brainee
2019 •Yemi Alade
2019 •Yemi Alade, Angélique Kidjo
2019 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade
2020 •Yemi Alade, Dadju
2019 •Sauti Sol, Yemi Alade
2017 •Yemi Alade, Falz
2016 •Yemi Alade
2018 •MHD, Yemi Alade
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды