
Below is the lyrics of the song (Baba Nla) Final , artist - WizKid with translation
Original text with translation
WizKid
Legendury Beats
Le le legendury beats
Legendury beats
Le le legendury beats
I get girl for my yard wey get big big baka wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things I need ah hahn hahn
I get one wey dey make me feel nice, she slow dance I no fit leave am girl
I get one wey one give me kids and leave ah hahn hahn
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla
Say my gbedu is final
When me drop, everybody no dey tire ey yeh
All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music, dem dey show me love
Girls wanna touch, wanna love, they want the loving
You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me, I don dey chop life
But my gbedu is final
The girls dem like wear designer
Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
When the gbedu drop for club, it’s final oh oh
My girl dey make me lose my mind eh
I give her what she need
My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey see
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire ey yeh
Who’s got the key to my Beamer?
I say who am I?
The girl dem sugar
Call me the girl dem sugar
No one badder, number one, no one madder
I say who’s got the key to my limo?
I say who am I?
The girl dem dada, call me the girl dem dada
I run everything don dada eyy
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire ey yeh
Metro Boomin, Swae Lee, WizKid • 2018
Major Lazer, MOTi, Ty Dolla $ign • 2018
Metro Boomin, J. Balvin, WizKid • 2018
VYBZ Kartel, WizKid • 2018
DJ Tunez, adekunle gold, WizKid • 2020
WizKid, Tiwa Savage • 2020
Kojo Funds, WizKid • 2019
DJ Tunez, WizKid, Reekado Banks • 2018
YUNG L, WizKid • 2021
Wale, Major Lazer, Dua Lipa • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds