WizKid, Tiwa Savage
Оригинальный текст с переводом
WizKid, Tiwa Savage
Top boy
Yah
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti
Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
[Wizkid[
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz
Лучший мальчик
Ях
Скажи мне, девочка, как ты?
Детка, скажи мне, чтобы я знал, как ты?
Детка, скажи мне, сколько я заплачу.
И мы идем летать куда угодно на праздник о
Эта любовь на валанголо
Эта любовь на wantinti
Заставь нас играть, как в кино.
Такая игра, эй, ты иди, играй в мамочку, оо
Мумия, о, мама, о, мама, ооо
Девушка, я иду играть в папочку, оо
Девочка, если ты будешь ребенком, я буду няней.
Смотри, как ты прекрасна, как Агбани о
Шо ма ва
Шо ма кпаланголо
Ва
Шо ма ва
Дуро ле
Детка, сделай меня там, где ты
Приходите, я покажу вам особую любовь
Шо ма ва
Шо ма кпаланголо
Ва
Шо ма ва
Дуро ле
Детка, сделай меня там, где ты
Приходите, я покажу вам особую любовь
[Тива Дикарь
Где бы ты ни был
я иду о
Пока я со своим ребенком
Мы их не знаем, их ненавидят.
Поцелуй меня, детка, заставь их злиться.
Несите дело за голову о
Поцелуй меня, детка, заставь меня отдохнуть.
Никто не делает меня так, как ты
Поцелуй меня, детка, заставь их злиться.
Эта любовь на валанголо
Эта любовь на wantinti
Эта любовь на валанголо
Эта любовь на wantinti
[Визкид[
Малышка, я люблю тебя
Сядьте на него
Малышка, подойди, поплачь, о
Я знаю, что ты любишь этот бит, сладкий меланин.
О, ты могла бы быть моей милой Сениоритой
Американская девушка пришла поплакать для меня
Мои девочки с Ямайки приходят хныкать для меня.
Охота девушки приходят скулить для меня
Мои карибские девушки приходят ко мне
Шо ма ва
Шо ма кпаланголо
Ва
Шо ма ва
Дуро ле
Детка, сделай меня там, где ты
Приходите, я покажу вам особую любовь
Лондонский мальчик, давай, дай мне это.
Все мои мальчики из Лагоса тратят на меня.
Ямайские мальчики заваривают это для меня.
Мои американские мальчики хавают это для меня.
Да
Шо ма ва
Шо ма кпаланголо
Ва
Шо ма ва
Дуро ле
Детка, сделай меня там, где ты
Приходите, я покажу вам особую любовь
Эта любовь на валанголо
Эта любовь на wantinti
Эта любовь на валанголо
Эта любовь на wantinti
DJ Спиналл
Дай это мне
Дай это мне
Дай это мне
Спиналл
Вагван
Заклинания
2016 •Drake, WizKid, Kyla
2018 •Metro Boomin, Swae Lee, WizKid
2020 •Tiwa Savage
2018 •Major Lazer, MOTi, Ty Dolla $ign
2019 •Saweetie, Tiwa Savage, French Montana
2018 •Metro Boomin, J. Balvin, WizKid
2020 •Tiwa Savage, Sam Smith
2019 •Skepta, Lay-z, WizKid
2018 •Starboy, WizKid, SPOTLESS
2020 •Tiwa Savage
2021 •Tiwa Savage, Amaarae
2019 •Starboy, Chronixx, WizKid
2018 •Skepta, WizKid
2018 •VYBZ Kartel, WizKid
2019 •Tiwa Savage
2018 •Tiwa Savage, Duncan Mighty
2020 •Tiwa Savage
2022 •Aṣa, WizKid
2021 •Dave, WizKid
2020 •DJ Tunez, adekunle gold, WizKid
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды