Tiwa Savage
Оригинальный текст с переводом
Tiwa Savage
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Я не пришел в эту жизнь, чтобы страдать
Если я слежу за политиком
Вы идете, слышите, я для бумаги
Они идут звонят проституции
Кто не любит удовольствия?
Если деньги нужны для кармана
Шеби на национальный бюджет o?
Мы дуем, как труба
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Оя, все несут что-то свое
Он говорит, дорогая, я смотрю на тебя
Маленькая вещь, которую ты превращаешь в мугу
Ты приходишь кричать оле
Деньги, за которые вы не работаете
Плохой коммандос
Вы несете перегрузку
Ява Дей, Игборо
Шо вол, ко вол
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Оя, все несут что-то свое
Я вовсе не хочу вас беспокоить
Обезьяна работает с бамбуком
Kila me ti, скажи мне, скажи, что говоришь и делаешь oga
Скажи мне, что ты делаешь
Я совсем не хочу вас беспокоить
Обезьяна работает с бамбуком
Kila me ti, скажи мне, скажи, что говоришь и делаешь oga
Скажи мне, что ты делаешь
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, короба, короба, короба
Коро, оя, держи меня
Короба, коро, куру, короба, короба
Оя, все несут что-то свое
2019 •Saweetie, Tiwa Savage, French Montana
2020 •Tiwa Savage, Sam Smith
2020 •Tiwa Savage
2021 •Tiwa Savage, Amaarae
2019 •Tiwa Savage
2018 •Tiwa Savage, Duncan Mighty
2020 •Tiwa Savage
2020 •WizKid, Tiwa Savage
2021 •Tayc, Tiwa Savage
2020 •Tiwa Savage, Naira Marley
2020 •Patoranking, Tiwa Savage
2015 •Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage
2020 •Young jonn, Tiwa Savage, Joeboy
2016 •Tiwa Savage
2020 •Tiwa Savage
2018 •Diamond Platnumz, Tiwa Savage
2016 •Tiwa Savage
2020 •Tiwa Savage
2020 •Tiwa Savage
2021 •Tiwa Savage
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды