
Below is the lyrics of the song Kolobi , artist - Tiwa Savage with translation
Original text with translation
Tiwa Savage
Agan agan ma ronumo oo omo’n bo
Agan agan ma ronumo oo omo’n be
As baba God is involved you won’t fall
You won’t fall
What you looking for
Don’t give up cause you know you will find it here
When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah
If you just believe, nothing wey you no fit achieve o
So call everybody, call them make them come and rejoice o
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
E no get mountain, e no get road block
There’s no hold up wey no go clear o
And all your problems, dem no reach oo
Lay them flat and parege lori won
And scatter body no send nobody
Do as you like o
Dance all around, oya jump all around
Oya act like you score goal
And scatter body no send nobody
Do as you like o
Take your time to count your blessings
And be grateful for your live
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
Tiwa Savage • 2020
Saweetie, Tiwa Savage, French Montana • 2019
Tiwa Savage, Sam Smith • 2020
Tiwa Savage • 2020
Tiwa Savage • 2019
Tiwa Savage, Duncan Mighty • 2018
Tiwa Savage • 2020
WizKid, Tiwa Savage • 2020
Tayc, Tiwa Savage • 2021
Tiwa Savage, Naira Marley • 2020
Patoranking, Tiwa Savage • 2020
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
Young jonn, Tiwa Savage, Joeboy • 2020
Tiwa Savage • 2016
Tiwa Savage • 2020
Diamond Platnumz, Tiwa Savage • 2018
Tiwa Savage • 2016
Tiwa Savage • 2020
Tiwa Savage • 2020
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds