
Below is the lyrics of the song Patoranking , artist - Patoranking with translation
Original text with translation
Patoranking
Ah ah eh, ah ah eh
I remember when owu dey blow me
Nobody yarn my story
Nobody want to know me
Nobody want my glory
Na im I vex give the for America
All my land na in kilometer
They want to know my speedometer
From nobody eh (nobody)
To somebody eh (somebody)
Go tell mummy eh
Go tell daddy eh
Say the boy don be man
Nobody wey fit stop God’s plan
So me gas out when me sing
Money dey find me eh (m'ego no chom, m’go na chom)
Money dey find me eh (m'go no chom, m’go na chom)
Money dey call me eh (m'go na akpom, m’go na akpom)
Money dey call me eh (Dey call me for phone)
Nothing spoil, nothing last
Gemstore you’re the number one boss
Say na me the ghetto people endorse
Oluwa bless me put money nnami purse
Anywhere we go dem want to know us
The money full bank and e full purse
Even oga dey call me yes boss
The suffer good, omo nothing wey lost
Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom)
Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom)
Money dey call me eh (Dey call me for phone)
Now see the way we dey move higher
Nwata kill them naa bumbada
Back in the days dey say i too waka
Nwana gekwa na anthem maka ni kafa
See I hustle on the low now I don hammer
De fu ni wa bo I bu si short corner
Owu na sabu nwoke before I no dey see mula
Now umasa na kpo si numu dondada
E ga back e ga fu the full story
Before before these people they no send me
Be m drop onu no gut no glory
And every other thing a buru history
E te everyday we dey flex
Everyday ah nam na lab na mega test
Anyi na gbaga last anyi gbaga first
Money ne cho zi m money na my pest
Money ne bia ulo m money na my press
Money dey find me eh (m'ego na akpom, m’ego na akpom)
Money dey call me eh (Dey call me for phone)
Ah ah eh, ah ah eh…
Major Lazer, DJ Maphorisa, Nasty C • 2017
Sauti Sol, Patoranking • 2019
Patoranking • 2020
adekunle gold, Patoranking • 2020
Patoranking • 2021
Patoranking, Busiswa • 2019
Patoranking, WizKid • 2016
Patoranking, Bera • 2019
Patoranking, Toofan • 2017
Patoranking, Tiwa Savage • 2020
Krishane, Patoranking • 2016
Patoranking • 2020
Patoranking, Sarkodie • 2016
Patoranking, Davido • 2019
Patoranking, Flavour • 2020
Patoranking, Sauti Sol • 2020
Patoranking • 2014
Patoranking • 2019
Patoranking • 2019
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds