Patoranking, Davido
Оригинальный текст с переводом
Patoranking, Davido
Shekpe
Baddest
World best
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey
Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm
Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Шекпе
Самый плохой
Лучшее в мире
Раде дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Баба дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Когда я просыпаюсь сегодня утром
Первое, что приходит мне на ум
Na как делать эти деньги
Когда я просыпаюсь сегодня утром
Я говорю себе сказать омо на, чтобы заработать эти деньги
Подтверждение сезона, подтвердите
Нефть и газ мы подтверждаем
Много денег, подтвердите
Выше выше, подтвердите, эхх
Подтверждать
Торговка, Подтвердить
Драйвер Danfo, Подтвердить
Все, Подтвердить
Я люблю это, я люблю эту жизнь
Я люблю эээ, я люблю это
Я люблю это, я люблю эту жизнь
Я люблю эээ, я люблю это
Раде дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Баба дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Ай Ай Ай Ай Ай
Баба, Боже, ответь на мою молитву, да
Ай Ай Ай
Олува, приди, ответь на мою молитву.
Шекпе
Моя проволока никогда не бывает скучной
Мой бухгалтер всегда звонит мне
Но мой глаз и твое тело да
О да
Омалича, дай мне что-нибудь
Как Ямайка не приветствуется для меня
Но Анита не планирует конджи для меня.
Но нет, о
Эй, ты не смотришь на мужчину, смотри на мужчину
Дизайнер подходит мужчине, смотрите бренд
Не будь Китая, 150 штук в моей руке
Это душ, я сказал Дон Перион
Я, я никогда не волнуюсь
На мой Бог, они предоставят эти деньги
Омо, почему я трачу эти деньги
Медовый
Ганиш мастер подтвердить
Самостоятельное подтверждение автострады
Аделеке деньги подтверждают
Найджа люди подтверждают
Галактика подтверждает
Осун деньги подтверждают
Подтверждать
Я люблю это, я люблю эту жизнь
Я люблю эээ, я люблю это
Я люблю это, я люблю эту жизнь
Я люблю эээ, я люблю это
Шекпе
Раде дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Баба дай мне эти деньги
Потому что эти люди делают смешно
Ай Ай Ай Ай Ай
Баба ответь на мою молитву
Ай Ай Ай
Олува, приди, ответь на мою молитву.
Подтверждение сезона, подтвердите
Нефть и газ мы подтверждаем
Много денег, подтвердите
Выше выше, подтвердите, эхх
2017 •Major Lazer, DJ Maphorisa, Nasty C
2020 •Teyana Taylor, Davido
2016 •Davido
2019 •Sauti Sol, Patoranking
2020 •Pop Smoke, Davido
2024 •Kizz Daniel, Davido
2020 •Patoranking
2019 •Aya Nakamura, Davido
2020 •adekunle gold, Patoranking
2018 •Quavo, Normani, Davido
2021 •Patoranking
2018 •Clean Bandit, Davido, Love Ssega
2019 •Patoranking, Busiswa
2017 •Diamond Platnumz, Patoranking
2018 •Riton, Kah-Lo, Mr Eazi
2017 •Ayo Jay, Olamide, Davido
2016 •Patoranking, WizKid
2018 •Skales, Davido
2019 •Patoranking, Bera
2017 •Patoranking, Toofan
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды