
Below is the lyrics of the song Abule , artist - Patoranking with translation
Original text with translation
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Major Lazer, DJ Maphorisa, Nasty C • 2017
Sauti Sol, Patoranking • 2019
adekunle gold, Patoranking • 2020
Patoranking • 2021
Patoranking, Busiswa • 2019
Patoranking, WizKid • 2016
Patoranking, Bera • 2019
Patoranking, Toofan • 2017
Patoranking, Tiwa Savage • 2020
Krishane, Patoranking • 2016
Patoranking • 2020
Patoranking, Sarkodie • 2016
Patoranking, Davido • 2019
Patoranking, Flavour • 2020
Patoranking, Sauti Sol • 2020
Patoranking • 2014
Patoranking • 2019
Patoranking • 2019
Patoranking, Merit • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds