
Below is the lyrics of the song Lenge Lenge , artist - Patoranking with translation
Original text with translation
Patoranking
Come on, come on, come on, come on baby
Eh come over baby
You know say me want you baby
Come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di gengele, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I’m impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Please you, please you, please you (o mama mama)
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama)
Because you carry lips, lips, lips like Angelina
This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina)
As I dey so
I don tipsy, so I misbehave, na
I dey catch my trips
The way shake the waist, e don grade o
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I am impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Major Lazer, DJ Maphorisa, Nasty C • 2017
Sauti Sol, Patoranking • 2019
Patoranking • 2020
adekunle gold, Patoranking • 2020
Patoranking • 2021
Patoranking, Busiswa • 2019
Patoranking, WizKid • 2016
Patoranking, Bera • 2019
Patoranking, Toofan • 2017
Patoranking, Tiwa Savage • 2020
Krishane, Patoranking • 2016
Patoranking • 2020
Patoranking, Sarkodie • 2016
Patoranking, Davido • 2019
Patoranking, Flavour • 2020
Patoranking, Sauti Sol • 2020
Patoranking • 2014
Patoranking • 2019
Patoranking • 2019
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds