
Below is the lyrics of the song Do Me , artist - Patoranking with translation
Original text with translation
Patoranking
Girlie lo o
Girlie lo o
Where she go o
Watch this now
Baby are you down through the weekend
Yes me ah put it in your deep end
Promise there will be no loose end
When you are talk me na defend
Categorically speaking
Anytime I see you girl I’m weakened
Guess Hennessy don kick in
Think that’s how me body do the thinking
I no dey like omoge wey dey sare wa
(Big ups me girl call Shalewa)
I no dy like omoge wey dy care care
(Big up me girl call Shalewa)
And she want it on the low (low low)
Say she like e my parole (role role)
And I give her on the low (low low)
And she wanna take control
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You’re my one and truly
I like the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You’re my one and truly
I like the way you do me
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
So many girl dem are want me
So many girl dem are love me
So many girl dem are front me
But are you alone make me eye red
You dey with me from the jump (from the jump)
Girl na you dey make my heart dey pump
You pick me up when I was dumped
Do me I do you girl equals baby bump
Tell them make dem try their luck
Baby dem no reach you
Even if they make you their subject
Baby they can’t teach you
And she want it on the low (low low)
Say she like e my parole (role role)
And I give her on the low (low low)
And she wanna take control
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You’re my one and truly
I like the way you do me
Girl I like the way you do me
And the way you go fool me
You’re my one and truly
I like the way you do me
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
Number one o
Number one o
You are me number one o
No one other one o
Me I say the girl dem are want me
And all the girl dem are got me
Many girl dem are want me
Me know the girl dem are love me
Major Lazer, DJ Maphorisa, Nasty C • 2017
Sauti Sol, Patoranking • 2019
Patoranking • 2020
adekunle gold, Patoranking • 2020
Patoranking • 2021
Patoranking, Busiswa • 2019
Patoranking, WizKid • 2016
Patoranking, Bera • 2019
Patoranking, Toofan • 2017
Patoranking, Tiwa Savage • 2020
Krishane, Patoranking • 2016
Patoranking • 2020
Patoranking, Sarkodie • 2016
Patoranking, Davido • 2019
Patoranking, Flavour • 2020
Patoranking, Sauti Sol • 2020
Patoranking • 2014
Patoranking • 2019
Patoranking • 2019
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds