Niger Delta - Nneka

Niger Delta - Nneka

  • Year of release: 2009
  • Language: English
  • Duration: 3:22

Below is the lyrics of the song Niger Delta , artist - Nneka with translation

Lyrics " Niger Delta "

Original text with translation

Niger Delta

Nneka

Dem come fish our water empty

Dem come chop our oil plenty

Come take resources away

Come take all our riches

Dem come use us as dem store

For raw material to make them rich

Oh brother, brother, bross wetin

Sister, sister, sis

Wetin we dey do the, the, the

Wetin we dey do dem thief, thief

Where we dey wen dem own, own us

What we sow na I we go reap

Wetin we dey do the, the, the

Wetin we dey do dem thief, thief

Where we dey wen dem own, own us

What we sow na I we go reap

Tell me wetin I go do

'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world

Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying

Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh

It don teh wen u dey do me like dis

Oh, but right now I no go take am no more

I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel

Wetin we dey do the, the, the

Wetin we dey do dem thief, thief

Where we dey wen dem own, own us

What we sow na I we go reap

Wetin we dey do the, the, the

Wetin we dey do dem thief, thief

Where we dey wen dem own, own us

What we sow na I we go reap

See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us

Where dem come take us, dem take us go iyunda

Use as dem slave

Wetin we do dem

Wetin dem do us

Other songs by the artist:

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds