Nneka
Оригинальный текст с переводом
Nneka
As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion
Как ты думаешь
U дей склонить голову
Как ты там так
Ты пролил эти слезы
Моя брода заставляет тебя встать
В этой жизни тебе нечего терять
Моя сестра заставит тебя проснуться
Путешествие вэнь у дон вака не будь инване
Я знаю, что сказать
Вы хорошо работаете
Вы не очень хорошо потеете;
страдать хорошо страдать хорошо
вака вака хорошо хорошо
Почему мои люди суффа для этого naija
Почему мои люди дей suffa для Африки
Для жителей гетто
На пролитую кровь и скорбный дождь
Дем не ослепляет нас своими мирскими вещами
Скажи, что битва никогда не закончится, она только начинается
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awowa talk am
U na no dey слышите, что вы подходите, чтобы убить посыльного
Но ты не можешь убить сообщение
Убей меня, мессенджер, ты не подходишь, убей сообщение
Почему мой народ делает суфа для Африки
Почему мой народ суффа для этой найи в Вавилоне
Страдай суффа, о найджа
Страдать ааааа?
Африка
В тебе, Вавилон
На пути к Сиону
2016 •Deluxe, Nneka
2022 •Nneka
2013 •Tricky, Nneka
2015 •Nneka
2015 •Nneka
2015 •Nneka
2017 •Moonbootica, Nneka
2015 •Nneka
2022 •Nneka
2022 •Nneka
2016 •Nneka
2022 •Nneka
2015 •Nneka
2019 •Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick
2022 •Nneka
2015 •Nneka
2014 •Maskoe, Nneka
2008 •Curse, Nneka
2009 •Keziah Jones, Nneka
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды