Commando - Mut4y, WizKid, Ceeza Milli

Commando - Mut4y, WizKid, Ceeza Milli

Год
2018
Язык
`English`
Длительность
233190

Below is the lyrics of the song Commando , artist - Mut4y, WizKid, Ceeza Milli with translation

Lyrics " Commando "

Original text with translation

Commando

Mut4y, WizKid, Ceeza Milli

Yeah yeah

Odi odi

Starboy

Ehn Ehn

The love wey you give me girl e dey high pass palmi

«Spellz»

Omalicha girl you sweet pass jollof oh

Apuruka something come and coolu my temper oh

My baby see wetin you carry oh le le oh oh

Baby whine oh shake ehn ehn

Whine commando

Whine and dance commando ehn ehn

Whine oh my baby go down low

Odi Odi

Shake oh shake oh

Shake make you dance you don’t know

Whine and dance commando

Whine oh my baby go down low

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

Ehn

Oh baby oya move oya

Baby whine nyoma

You fine chioma

Say na you be the one I dey want oh

Every day she listen to my song

She dey do it all night long

I tell her say na she I want

She say na me wey she dey want yay

Oh baby whine oh shake ehn ehn

Go down low

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine am baby go down low

Baby shake commando ehn ehn

Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine for me you be commando

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

Aye

Girl I wanna feel your body on my body

I no really wanna waste your time girl

Girl I for like make you sef come be my paddy «Spellz»

Now you gat me knocking at your door gat me knocking

Cos nobody love her better

Girl I dey beg you make I enter finito late oh

Girl come whine fi papito

Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental

The way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso

Oh baby whine oh shake ehn ehn

Go down low

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine am baby go down low

Baby shake commando ehn ehn

Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn

Whine am baby go down low ehn ehn

Whine for me you be commando

Bumana

Come see baller

E be your body make I go gaga

Ohima (?)

Oh let your bumama

Come see baller

E be you I dey search for truecaller

Ohima (?)

The love wey you give me girl e dey high pass palmi

Omalicha girl you sweet pass jollof oh

Apuruka something come and coolu my temper oh

My baby see wetin you carry oh le le oh oh

Baby whine oh shake oh, whine commando

Whine and dance commando

Whine oh baby go down low

Odi Odi

Shake oh shake oh

«Spellz»

Shake make you dance you don’t know

Whine and dance commando

Whine oh my baby go down low

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds