
Below is the lyrics of the song Sorry Sorry , artist - Femi Kuti with translation
Original text with translation
Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And nah true be the things my ears dey hear
Politicians and soldiers make meeting
Our country dem won repair
Dem dey make like say
Dem know-know
Say nah dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey go
Nah so my people dey follow O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry O, I sorry for Africa
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry O
As we never get the sense
Sorry sorry O
I sorry for Africa
Look my friends
Dem no like to hear word O
Nah to dey follow follow, follow dem enemies
Like zombie, dem dey go dey march dey go
Dey fight for the people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no won know
But with these kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
Till the suffer reach our bone
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, E gba mi O
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
Sorry sorry O, I sorry for Africa
Like we never get the sense
I sorry sorry o, E gba mi O
Till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our bone
Bone-bone-bone…
Our bone
Our bone
Femi Kuti • 2004
Rachid Taha, Femi Kuti • 2006
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2000
Femi Kuti • 2004
Common, Vinia Mojica, Roy Hargrove • 1999
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds