Open & Close - Fela Kuti

Open & Close - Fela Kuti

  • Year of release: 2008
  • Language: English
  • Duration: 14:53

Below is the lyrics of the song Open & Close , artist - Fela Kuti with translation

Lyrics " Open & Close "

Original text with translation

Open & Close

Fela Kuti

This is a new dance

Called open and close

We’re going to sing and tell you

About open and close

I want to tell you a story

No be story o

I beg

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

E no be story?

At all, very very at all

Very very at all

Dey say e no be story o

The tin wey e be

Dem go tell us now

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

Wetin he be o o

Ah

E be dance

Wetin e be o o, ah

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Open and close o

Open and close

Ah, ah, ah

Open and close

Ah, ah, ah

Open and close

Oooo, ah

I want to show you

How to do open and close

All you have to do

Is just open your arms and legs at the same time

And close your legs and arms at the same time

To the beat

Like this

Open, close

Open, close

Open, close

Open, close

Open and close

Open and close

Open and close

Open

I want to tell you a story

No be story o

I want to tell you a story

Wetin he be o o, ah

E be dance

Wetin he be o o, ah

E be dance

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Tell me wetin dem dey call am

Open and close

Put your leg and arm together

Open and close

Throw your leg and arm away

Open and close

Bend your yansh like black man

Open and close

Ah, ah, ah

Ah, ah, ah

Eh, open and close

Open and close

Open and close o

Open and close

Ah, ah, ah

Eh!

Other songs by the artist:

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds