MuzText
Тексты с переводом
Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
en
Длительность
278970

Текст песни "Roforofo Fight"

Оригинальный текст с переводом

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Roforofo fight…

From Abeokuta city

Translation to original English:

She tear pata, he tear buba

She tear pata, he tear buba

She tear trouser, he tear pant

She tear trouser, he tear pant

She pull the thing commot, he tear the thing

She pull the thing commot, he tear the thing

All don scatter

From Abeokuta city

Get away

Fuck off

Who are you?

Go and die

Fuck away

Get away

Who are you?

Go and shit

You dey craze

I no craze

Fuck away

Who are you, eh?

Na two people dey yab so

Na two people dey yab so

Where them dey yab, roforofo dey

Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

Huh!

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look

If you yourself

You yourself dey among the crowd wey dey look

And your friend

Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am

Tell am make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because Roforofo dey

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

By and by

By and by the fight go start

By and by

By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face

Them yansh go be roforofo yansh

Them body go be roforofo body

You no go know

You no go know who your friend be

You no go fit help your friend

Just because roforofo dey

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your face

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your yansh

You go tell am make him no vex

You don tell am before make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

Huh!

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

You no go know your friend from who

You don tell am before

Make him no fight o

Roforofo dey for there

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

Перевод песни

Рофорофо сражается…

Из города Абеокута

Перевод на оригинальный английский:

Она рвет пату, он рвет бубу

Она рвет пату, он рвет бубу

Она рвет штаны, он рвет штаны

Она рвет штаны, он рвет штаны

Она дергает вещь, он рвет вещь

Она дергает вещь, он рвет вещь

Все не разбегаются

Из города Абеокута

Уходи

отъебись

Кто ты?

Иди и умри

Отъебись

Уходи

Кто ты?

Иди и дерьмо

Ты помешался

я не сумасшедший

Отъебись

Кто ты, а?

Na два человека дей яб так

Na два человека дей яб так

Где они, яб, рофорофо, дей

Где они, яб, рофорофо, дей

Теперь послушай меня сейчас сейчас

Хм!

Два человека дей яб

Толпа дей взгляд

Рофорофо дей

Два человека дей яб

Толпа дей взгляд

Рофорофо дей

Wetin вы идете посмотреть?

Рофорофо бой а

Ты слышишь?

Рофорофо бой а

Если ты идешь среди толпы, мы смотрим

Если вы сами

Ты сам среди толпы смотри

И твой друг

Твой друг среди двух вей дей яб

Скажи мне, скажи мне, скажи мне, скажи мне

Скажи, я заставлю его не драться, о

Заставь его не драться

Заставь его не драться, потому что Рофорофо дей

Твой друг его Дон Векс

Его не раздражает патапата, его не слушай

Твой друг его Дон Векс

Его не раздражает патапата, его не слушай

Постепенно

К бою иди начинай

Постепенно

Мало-помалу они влюбляются в рофорофо о

Их лицо будет лицом рофорофо

Их янш иди будь рофорофо янш

Их тело станет телом рофорофо

Ты не знаешь

Ты не знаешь, кто твой друг.

Ты не подходишь, помоги своему другу

Просто потому, что рофорофо дей

Если вы хотите помочь своему другу

Рофорофо иди потри лицо

Если вы хотите помочь своему другу

Рофорофо иди натирай свой янш

Ты иди, скажи, что я его не раздражаю

Вы не говорите мне, прежде чем заставить его не драться.

Заставь его не драться

Заставь его не драться, потому что roforofo dey

Теперь послушай меня сейчас сейчас сейчас сейчас

Хм!

Рофорофо не меняй их

Они выглядят как близнецы

Ты не знаешь, кто есть кто

Рофорофо не меняй их

Они выглядят как близнецы

Ты не знаешь, кто есть кто

Вы не знаете, кто ваш друг, от кого

Вы не говорите мне раньше

Заставь его не драться

Рофорофо дей для там

Два человека дей яб

Толпа дей взгляд

Рофорофо дей

Wetin вы идете посмотреть?

Рофорофо бой а

Ты слышишь?

Рофорофо бой а

🎵 Прослушиваний: N/A❤️ В избранном: N/A📅 Добавлено: 23.09.2009
:5/5 | 1

2+ миллиона текстов

Огромная база текстов песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на русский язык

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды