MuzText
Тексты с переводом
Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid
С переводом

Erima

Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Год
2017
Язык
en
Длительность
226350

Текст песни "Erima"

Оригинальный текст с переводом

Erima

Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Оригинальный текст

Drop it, Dr Sid oh

Come cure my craze today

Dj Big N, when You’re big

You’re big abeg

Ah woah

YAGA Oshe

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Na you be the winner no be joke oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na you be the spice Ajino moto

Oya pose oh, for the photo

Anywhere you wanna go we can go to

Give you that good good loving wey you want oh

No need for over take my motor

I go dey do you like say na you win the lotto

Baby you set, omo forget

Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex

Na that time dey go wan dey play you my cassette

Make we bet, oya make we bet

I go buy you house oh you don’t need to let

I don’t need a puppy baby you go be my pet

Mmmmh ah na you be the best

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Eh right now I don dey maya for your matter

Erima I don dey craze for your matter

See the things wey you do dey make me craze

See the love I get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down

My baby girl go down down down

My true love I don find now now

And we will never go down down down

To my music she can do this in condo

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance azonto

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance condo

She dey feel am inside am

Say the music make I dance azonto

She dey feel am inside am goni

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Erima fine

Erima dance make you take my money

Erima geti body

Erima carry body goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh

Erima carry body

Erima geti body eeh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Перевод песни

Бросьте это, доктор Сид, о

Приходите вылечить мое увлечение сегодня

Dj Big N, когда ты большой

Ты большой абег

Ах воах

ЯГА Оше

Эрима хорошо

Танец Эрима заставляет тебя брать мои деньги

Эх Эрима получить тело

Эрима несет тело Ган Ни

Эрима танцует сёки, а

Erima Erima красивая Erima Fine gan ni

Эрима носит тело, эрима получает тело, а

Эрима получает большое тело

Эрима танцует для меня см.

На, ты будешь победителем, не будь шуткой.

Омо, правда, я не говорю о пинокио

На ты будешь специей Аджино мото

Оя поза для фото

Куда бы вы ни пошли, мы можем пойти в

Дай тебе эту хорошую любящую любовь, которую ты хочешь, о

Нет необходимости перебирать мой мотор

Я иду, тебе нравится говорить, что ты выиграешь в лото

Детка, ты поставил, омо забудь

Твой бывший парень сам сожалеет

Плохая красавица, люди, которые уходят, заставляют нас раздражаться

На тот раз, когда они уйдут, они сыграют тебе мою кассету

Сделай ставку, оя, сделай ставку

Я иду покупать тебе дом, о, тебе не нужно позволять

Мне не нужен щенок, детка, ты будешь моим питомцем

Мммм а на ты лучший

Эрима хорошо

Танец Эрима заставляет тебя брать мои деньги

Эх Эрима получить тело

Эрима несет тело Ган Ни

Эрима танцует сёки, а

Erima Erima красивая Erima Fine gan ni

Эрима носит тело, эрима получает тело, а

Эрима получает большое тело

Эрима танцует для меня см.

Эх прямо сейчас я не дей майя для вашего вопроса

Эрима, я не без ума от твоего дела

Смотрите, что вы делаете, они сводят меня с ума

Смотри, любовь, которую я испытываю к тебе, девочка, никогда не исчезнет

Скажи, девочка, иди вниз вниз

Моя девочка спускается вниз вниз

Моя настоящая любовь, которую я не нахожу сейчас

И мы никогда не спустимся вниз

Под мою музыку она может сделать это в квартире

Она чувствует себя внутри меня

Она танцует азонто

Она чувствует себя внутри меня

Она танцует в кондоминиуме

Она чувствует себя внутри

Скажи, что музыка заставляет меня танцевать азонто

Она чувствует себя внутри гони

Эрима хорошо

Танец Эрима заставляет тебя брать мои деньги

Эх Эрима получить тело

Эрима несет тело Ган Ни

Эрима танцует сёки, а

Erima Erima красивая Erima Fine gan ni

Эрима носит тело, эрима получает тело, а

Эрима получает большое тело

Эрима танцует для меня см.

О, девочка, ты в порядке, о, девочка, ты классная

Другие девушки хотят попробовать сделать их модными

Ваше тело стучится

я хочу врезаться

Детка, не оставляй меня в покое

О, девочка, ты в порядке, о, девочка, ты классная

Другие девушки хотят попробовать сделать их модными

Ваше тело стучится

я хочу врезаться

Детка, не оставляй меня в покое

Эрима хорошо

Танец Эрима заставляет тебя брать мои деньги

Эх Эрима получить тело

Эрима несет тело Ган Ни

Эрима танцует сёки, а

Erima Erima красивая Erima Fine gan ni

Эрима носит тело, эрима получает тело, а

Эрима получает большое тело

Эрима танцует для меня см.

Эрима хорошо

Танец Эрима заставляет тебя брать мои деньги

Эрима гети тело

Erima нести тело гони

Эрима танцует сёки, а

Erima Erima красивая Erima Fine goni goni eh

Эрима нести тело

Эрима гети тело эх

Эрима получает большое тело

Эрима танцует для меня см.

🎵 Прослушиваний: N/A❤️ В избранном: N/A📅 Добавлено: 13.09.2017
:5/5 | 1

2+ миллиона текстов

Огромная база текстов песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на русский язык

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды