Mind Your Business - Simi, Falz

Mind Your Business - Simi, Falz

  • Year of release: 2019
  • Language: English
  • Duration: 3:15

Below is the lyrics of the song Mind Your Business , artist - Simi, Falz with translation

Lyrics " Mind Your Business "

Original text with translation

Mind Your Business

Simi, Falz

Hello

How far

I get gist for you o

Ah what’s up?

You know that girl with 20k followers on IG na

Which one?

That girl that is always shaking her bum bum

That is always doing

Oh keep popping

That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o

Hehe… why na?

Omo babaNla scam

Ehn?

Why you too dey talk o?

Shey you no dey tire?

Ejo e nle njo wey no concern you

Na there them go find you

You no get work o

Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle

(She don get belle)

Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper

(She sell pepper o)

Na for your mouth them go hear am

Busy body don come, may you fear am

Uncle face your work o

Mind your business (Mind your business)

Who say make you no mind am

(Mind your business)

Busy body o

(Mind your business)

If you no like am

(Mind your business)

Na lie

I no fit lie give you na

Kemi Sef dey there

I dey there

Her makeup don wash finish

Nothing to write home about

No be that one come pain me passo

Na that her boyfriend

Well done sir

Mr talker

Eku ise

Mr wetin no concern me reporter

Simi don marry Adekunle

But why?

Was Falz invited?

How is that your concem?

Why dont you face your work Aunty Uche?

You go chook your mouth everywhere like eku te

You no dey let sleeping dog lie

Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?

Leave talk, leave amebo, leave chat

Face front

Find business wey you fit start

Take tea.

drink that.

mind your biz wax

Open your ear when you’re listening to this track

Na for your mouth them go hear she buy three cars

But say she just use her mama do ritual (Amebo)

You say Sade just dey reach 32 years

But she never still marry, make she do fast

Mind your business (Mind your business)

Who say make you no mind am

(Mind your business)

Busy body o

(Mind your business)

If you no like am

(Mind your business)

Wait o

No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?

Believe you me

Wetin I see no be porsche assurance

Na Okada assurance

Jesus!

God save us dear

You dey put your mouth

Alakori oh!

For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)

Alabosi ooo

The thing wey you dey find go find you

Mind your business (Mind your business)

Who say make you no mind am

(Mind your business)

No be by force oh

(Mind your business)

If you no like am

(Mind your business)

Other songs by the artist:

1

Mercy

Falz • 2021

2

Know You

Ladipoe, Simi • 2020

4

Sáré

Simi • 2022

6

Body Language

Falz, Ajebo hustlers • 2021

8

I Do It

Falz • 2017

9

Daz How Star Do

Skiibii, Falz, Téni • 2019

17

So Rire

legendury beatz, Simi • 2017

18

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda • 2014

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds