How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

How Far - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Год
2014
Язык
`English`
Длительность
259080

Below is the lyrics of the song How Far , artist - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda with translation

Lyrics " How Far "

Original text with translation

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Someone told me long ago say life go better.

Still we dey under the weather

So someone tell me how far

This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.

How far.

I beg tell me how far.

wild life we here just be somehow

Why some people no fit get food when dey want

chow.

yet some people fill am jets for their compound.

Why that money no fit come around.

So when I need me sofa let me have some on

Ground.

Why children no fit go school Why are they on sound.

Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.

And this rate of poverty lochi hiatu.

(How far)

Them say oil dey wo kia lodjor.

Otali sey dem wise pass Solomon.

Them miss manage everything ok ed a wu mu.

Giant of Africa Oshewalugu.

Poor man they hustle he dey fine work

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds