One Trouser - Falz

One Trouser - Falz

  • Year of release: 2020
  • Language: English
  • Duration: 3:46

Below is the lyrics of the song One Trouser , artist - Falz with translation

Lyrics " One Trouser "

Original text with translation

One Trouser

Falz

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Other songs by the artist:

1

Mercy

Falz • 2021

3

Body Language

Falz, Ajebo hustlers • 2021

5

I Do It

Falz • 2017

6

Daz How Star Do

Skiibii, Falz, Téni • 2019

10

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda • 2014

13

Cool Parry

Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014

14

Marry Me

Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014

15

Senator

Falz • 2014

16

Jessica

Falz • 2014

18

Paddle

Falz, Kobi Jonz • 2017

19

Loving

Falz • 2019

20

Cooperate

BOJ feat. Falz, Boj, Falz • 2017

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds