Kini Issue - Runtown

Kini Issue - Runtown

  • Year of release: 2021
  • Language: English
  • Duration: 3:14

Below is the lyrics of the song Kini Issue , artist - Runtown with translation

Lyrics " Kini Issue "

Original text with translation

Kini Issue

Runtown

Lord know say me I kill dem with the vibe

Never ever let a hater kill my vibe

Might let bygones be bygones

Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life

Cyaan never let nobody take my wife

Might let bygones be bygones

Or I might just buss my gun

She be messing with my head

Got me singing songs on the radio

(Singing songs on the radio)

Why anytime I dey with you I can’t focus

Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue

Kini issue

Shey na money issue

Abi na just issue

When I’m done with you

You go know, when I’m done

Say nothing wey man no fit do

Say nothing wey man no fit do

Me, you and hennesy na chemistry

Only you fit match up my energy

If I tell you dance, dance

If I tell you wait, wait

Money for your waist

Fire waist, eh

If I tell you craze, craze

If I tell you move, move

Oh no, see I’m just tryna say

She be messing with my head

Got me singing songs on the radio

(Singing songs on the radio)

Why anytime I dey with you I can’t focus

Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue

Kini issue

Shey na money issue

Abi na just issue

When I’m done with you

You go know, when I’m done

Say nothing wey man no fit do

Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe

Never ever let a hater kill my vibe

Might let bygones be bygones

Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life

Cyaan never let nobody take my wife

Might let bygones be bygones

Or I might just buss my gun

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds