If E Happen For Lagos - Runtown

If E Happen For Lagos - Runtown

Год
2020
Язык
`English`
Длительность
211300

Below is the lyrics of the song If E Happen For Lagos , artist - Runtown with translation

Lyrics " If E Happen For Lagos "

Original text with translation

If E Happen For Lagos

Runtown

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds