OMG (Free Me) - P-Square

OMG (Free Me) - P-Square

Год
2015
Язык
`English`
Длительность
231780

Below is the lyrics of the song OMG (Free Me) , artist - P-Square with translation

Lyrics " OMG (Free Me) "

Original text with translation

OMG (Free Me)

P-Square

O. M. G

P P P P SQUARE

Oh my God oo

Oh my God oo

Them dey dey speculate

Oya feel me now

When we come around

We dey shut dem city down

We dey rock and boogie down

We dey pop champagne and we no dey drown oo ey

Why you dey dey frown

Why you dey frown when we dey your town

Why e be say you no dey look around

Then you go know say no be mouth oo ey

Oh my God oo (oh my God oo)

Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)

Some people dey mad oo, say na juju we dey add oo (we dey add oo)

Na the collabo wey we dey do with our God o

Na him dey yakata the work oo

No be today, no be today

Them dey high (dey high)

Like Ray Charles

Some of them dey wonder

Like Stevie wonder

How we take climb (take climb)

No be man o (man oo)

Na God eh (Na God eh) feel me now!

Oya make you free me (free me, free me) Be yourself you can never be me (omo na

God o)

Oya make you free me (Free me, free me)

Be yourself you have never be me (omo na God o)

Why you dey analyze (analyze)

Why you dey vex and criticize (criticize)

Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise (high rise)

If you sit down there dey look oo

Your bank alert go dey minimize oo

And if you won wear my shoes o, ngwanu take am out of whether na your size oo ey

Oh my God oo (oh my God o)

Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)

Some people dey mad o, say na juju we dey add o (we dey add o)

Na the collabo, wey we do with our God o

Na him dey yakata the work oo

No be today, no be today

Them dey high (dey high)

Like Ray Charles

Some of them dey wonder

Like Stevie wonder

How we take climb (take climb)

No be man oo

Na God eh (Free me now)

Oya make you free me

Free me, free me

Be yourself you can never be me (omo na God o)

Oya make you free me (Oya make you free me)

Be yourself you can never be me (Omo na God)

Oh my God oo

Oh my God oo

Them dey dey speculate, Oya free me now

Oh my God oo

Oh my God oo

Them dey dey speculate

Them dey high (dey high)

Like Ray Charles (like Ray Charles)

Some of them dey wonder (some of them dey wonder)

Like Stevie wonder

How we take climb (take climb)

No be man o

Na God eh (Free me now)

Oya make you free me

Free me, free me

Be yourself you can never be me (omo na God o)

Oya make you free me

Free me, free me

Be yourself you can never be me (omo na God o)

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds