P-Square
Оригинальный текст с переводом
P-Square
We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
Every body eh
Its the Weird MC
Eh eh eh eh eh eh
1: Weird MC
Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya: P Square
See them, see them
Them done come back again now
I beg you sister, abi you get one
Agenda
Why you put me in between the middle
Of the center
Cos me no like no pretender
Make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul them be one no be
Two
Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare
You make me really wanna touch
Your ware
When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Everybody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Rudeboy
2: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey
Feel me
You dey soji Mr. DeeJay
You dey kill me
Wine up your body
If you dey dig me
So make you tease me, tease me
Till I lose control
Cos your know why, my sister
We go commit murder
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT E yago l’ona
Weird MC dey come
3: Weird MC
What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body
Now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh: P Square
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT HOOK
Мы возвращаем вас снова
Да ремикс
С твоим странным телом, а
Йо П
Каждое тело, а
Это странный MC
Эх эх эх эх эх
1: Странный МС
Хорошо сейчас
Принесите это сейчас
Здесь мы идем сейчас
Теперь с потоком Питер, Пол и Шола
Это свежее из Найи
Оя: площадь P
Увидеть их, увидеть их
Они снова вернулись
Я умоляю тебя, сестра, аби, ты получишь один
Повестка дня
Почему ты поставил меня между серединой
центра
Потому что я не похож на притворщика
Заставьте вас остановиться, чтобы посмотреть
И начните играть
Петр и Павел им быть одним не быть
Два
Помни, скажи, что они получают гбеду, Вей, иди, сделай тебя соджи, я люблю твой бум-бум голый
Ты заставляешь меня действительно хотеть прикоснуться
Ваша посуда
Когда ты встречаешься в клубе, о
Дай им бежать, о
Дайте им прыжок о
С твоим странным телом, а
Вы идете, соджи, а
Все да
Двигай своим телом, а
С твоим странным телом, а
Вы идете, соджи, а
Все да
Двигай своим телом, а
Кто-то говорит
О, о, оооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо
Все говорят
О, о, оооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооооо
Рудбой
2: П-квадрат
Мы вернули ремикс
Все в клубе, уна дей
Чувствуй меня
Вы дей соджи г-н DeeJay
Ты меня убей
Украсьте свое тело
Если ты меня копаешь
Так что дразни меня, дразни меня
Пока я не потеряю контроль
Потому что ты знаешь, почему, моя сестра
Мы идем совершать убийство
Кто будет упаковщиком, мы скажем, что нет
Они идут дальше
Скажи мне, скажи, что мы не беспокоимся Кто будет упаковщиком, мы скажем, что нет
Они идут дальше
Скажи мне, скажи, что мы не проиграем, мы
Дей избегает сейчас
Поднимите свое тело своим биззи
Гром тела
Гбоса
Выстрел о, замени другим
ПОВТОР Эяго ль’она
Странный МС пришел
3: Странный МС
Что вы собираетесь делать
Где ты собираешься спрятаться
Когда ты хочешь показать
Любая атмосфера
У нас клуб так сбит с ног
Мы хотим переместить ваше биззи тело
Теперь
Кини мо ви, кини мо со
Двигай своим телом
Держи ближе
Нет тусклого, нет глокинга
Без зависаний, без тряски
Я просто хочу, чтобы они ушли
Не будь мной, о
Ijo ya oh: P Square
Кто будет упаковщиком, мы скажем, что нет
Они идут дальше
Скажи мне, скажи, что мы не проиграем, мы
Дей избегает сейчас
Поднимите свое тело своим биззи
Гром тела
Гбоса
Выстрел о, замени другим
ПОВТОРНЫЙ КРЮК
2016 •Yemi Alade, P-Square
2012 •P-Square
2016 •P-Square
2018 •Diamond Platnumz, P Square, P-Square
2018 •P-Square, Sarkodie, Dave Scott
2017 •P-Square
2017 •P-Square
2017 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2009 •P-Square
2007 •P-Square
2016 •P-Square
2012 •P-Square, Matt Houston
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды