Mr Eazi
Оригинальный текст с переводом
Mr Eazi
Zagadat
Dem come, body tan tan
It’s your boy Eazi
It’s E Kelly
My baby dey confuse me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Eh eh
I dey confuse
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Ah
It’s your boy Eazi
My baby dey distract me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush me
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aaahhh
Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
(Mxm)
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over
Eh eh
I dey confuse oh oh oh
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make I confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
Mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous
Загадат
Дем пришел, загар тела
Это твой мальчик Изи
Это Э Келли
Моя малышка смущает меня своей задницей
У нее есть парень, который отправил ей деньги из Лондона.
Она видит меня как «Джонни Просто Пришел» (Загадат)
Когда обезьяна работает, а
Бабуин и просто рубить
Я иду рубить всю стирку, а
Пока ты даешь мне мою долю
Детка, заставляй тебя не торопить меня.
Абег заставляет тебя относиться ко мне с осторожностью
Ах, ах, ааааа
Нога над
Мой ребенок, дай мне ногу через ан ан
(МХМ)
Похмелье
Будь она, дай мне повеситься, а
Нога над
Моя мама дала мне ногу, а
Игра завершена
Она пришла, дай мне игру
Ээ э
я путаю
я путаю
Когда вы поворачиваетесь
Детка, ты заставляешь меня путать ооо
Тебе нравится Дуала, Камерун
Загипнотизируйте мальчика и ребенка, чтобы я запутался
Коммандос, будь коммандос
Вы командуете мальчиком с перегрузкой
Да, да, я не могу стоять в одиночестве
Я должен позвонить своему парню перед рандеву
Я иду рубить всю стирку, а
Пока ты даешь мне мою долю
Детка, заставляй тебя не торопить меня.
Абег заставляет тебя относиться ко мне с осторожностью
Ах, ах, ааааа
Нога над
Мой ребенок, дай мне ногу через ан ан
(МХМ)
Похмелье
Будь она, дай мне повеситься, а
Нога над
Моя мама дала мне ногу, а
Игра завершена
Она пришла, дай мне игру
Ах
Это твой мальчик Изи
Моя малышка отвлекает меня своей задницей
У нее есть парень, который отправил ей деньги из Лондона.
Она видит меня как «Джонни Просто Пришел» (Загадат)
Когда обезьяна работает, а
Бабуин и просто рубить
Я иду рубить всю стирку, а
Пока ты даешь мне мою долю
Детка, заставляй тебя не торопить меня.
Абег заставляет тебя относиться ко мне с осторожностью
Ах, ах, ааааа
Нога над
Мой ребенок, дай мне ногу через ан ан
(МХМ)
Похмелье
Будь она, дай мне повеситься, а
Нога над
Моя мама дала мне ногу, а
Игра завершена
Она пришла, дай мне игру
Ээ э
Я путаю, о, о, о,
я путаю
Когда вы поворачиваетесь
Детка, ты заставляешь меня путать ооо
Тебе нравится Дуала, Камерун
Загипнотизируйте мальчика и ребенка, чтобы я запутался
Коммандос, будь коммандос
Вы командуете мальчиком с перегрузкой
Да, да, я не могу стоять в одиночестве
Я должен позвонить своему парню перед рандеву
2019 •Rudimental, Major Lazer, Anne-Marie
2017 •Crazy Cousinz, Yxng Bane, Mr Eazi
2019 •Mr Eazi, Tyga
2021 •Mr Eazi, Major Lazer, Nicki Minaj
2019 •Michael Brun, GuiltyBeatz, Mr Eazi
2012 •Mr Eazi
2018 •Raye, Mr Eazi
2021 •R3HAB, Mr Eazi, Wafia
2020 •Ghali, Mr Eazi
2018 •Riton, Kah-Lo, Mr Eazi
2021 •Mr Eazi
2017 •Steel Banglez, Yungen, Mostack
2021 •Mr Eazi, Xenia Manasseh
2018 •VICE, Becky G, Mr Eazi
2017 •Jax Jones, Demi Lovato, Stefflon Don
2019 •JulS, Mr Eazi
2018 •Da Beatfreakz, Mr Eazi, Shakka
2019 •Michael Brun, Mr Eazi, Baky
2021 •Mr Eazi, Sabina Ddumba
2019 •Mr Eazi
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды