
Below is the lyrics of the song Defender , artist - Frank Edwards with translation
Original text with translation
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2016
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Frank Edwards • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds