Frank Edwards
Оригинальный текст с переводом
Frank Edwards
Rich boy ee!
Nothing do me!
Ee!
It’s your one and only!
Ee!
Frank Edwards!!, uuu!
Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I’ve been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i’ve been lifted
Dare not touch, am the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma!
With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh!
Oh!
Oh!
Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star
Богатый мальчик!
Ничего не делать мне!
Эээ!
Он твой единственный!
Эээ!
Фрэнк Эдвардс!!, ууу!
Дааа!
Скальный город В здании
Одно можно сказать наверняка, ты не подходишь, тяни меня вниз
Потому что меня подняли выше
Боже, моя сторона, я не могу упасть на землю
Да меня подняли
Не смей прикасаться, я зеница божьего ока
Ничто не делает меня, и ничего, что нам подходит, не делает меня.
Лети как орел, рычи как лев
На баба Боже делай
Wetin мы идем делать сейчас, чтобы хвалить Его
КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я
Ой ой ой ой!
КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я
Оме мма!
С тобой я вообще ничего не боюсь
С тобой я не дрожу, я не дрожу
Одно точно
я не отпущу тебя
Нет, если я скажу
Ты взорваешь мой разум
Яркие огни повсюду
Ты заставляешь меня сиять
Ты делаешь меня в порядке
И все знают!
Лети, как орел, На баба, Боже, делай
Wetin мы идем не хвалить Его
КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я
Ой!
Ой!
Ой!
Ой!
КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я, КЕЛЕ Я
Омэ мма х4
Рок-город в здании
Богатый мальчик, я рок-звезда
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2016 •Frank Edwards
2016 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2016 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
2017 •Frank Edwards
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды