
Below is the lyrics of the song Colonial Mentality , artist - Fela Kuti with translation
Original text with translation
Fela Kuti
If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
E be so
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so?
(He be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so?
(He be so!)
Dem go turn air condition
And close Dem country away
No be so?
(He be so!)
Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
No be so?
(He be so!)
Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so?
(He be so!)
Colo-mentality now make you hear me now
Colo-mentality!
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality!
Fela Kuti, Sahr Ngaujah, Saycon Sengbloh • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
F. Mills, Fela Kuti • 2016
Rema, Virgil Abloh, Fela Kuti • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds