
Below is the lyrics of the song Mabel , artist - Dremo, Davido with translation
Original text with translation
Dremo, Davido
Select which language to translate into:
On top your matter, shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
I wanna wake up with me girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything
'Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do
Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel
Your head e dey there (E dey there)
Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey
Shey shey ko si Oga Ade
Make make them pack well, valle
This one na my wifey, gbagbe
Make them, make them cool down, charlie
Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight)
Oh baby girl, I want your loving all night
All night, all night
Teyana Taylor, Davido • 2020
Aya Nakamura, Davido • 2019
Clean Bandit, Davido, Love Ssega • 2018
Kizz Daniel, Davido • 2024
Davido, Major Lazer • 2018
Boddhi Satva, Davido, DJ ARAFAT • 2020
Diamond Platnumz, Davido • 2018
Ece Seçkin • 2025
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds