Wetin Man Go Do - Burna Boy

Wetin Man Go Do - Burna Boy

Год
2019
Язык
`English`
Длительность
188170

Below is the lyrics of the song Wetin Man Go Do , artist - Burna Boy with translation

Lyrics " Wetin Man Go Do "

Original text with translation

Wetin Man Go Do

Burna Boy

Arrrhhhh

Champion

People wey dey Shayo

Those people dey here now

People wey dey jaiye oo

Those people dey here now na na

Them no dey call me tele oo

But them dey ca-call me now

Na empty belle oo

Na im make man dey feel somehow

I call my aza

Sey i be wan cashout

Sey make i put ten thousand

I put ten thousand

Everybody con cashout

Thank jehovah

Put am for my aza

Begin to find another ah ah

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam to cook Ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go school ooh

Wetin man go do

When money come e go hear

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do ooo

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do oo

God I dey serve e

No go let my blessings to pass me

Enemy no go laugh me

Make the money chill and relax me

If the money dey we go faji oo

I go be the life of the party oo

E go be like sey na magic

Call me jazzman abra cadabra oo

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam to cook ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass go school ooh

Wetin man go do

When money come e go hear

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do (oh ro ro ro ro)

Wetin man go do ooo

Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)

Wetin man go do (oh ro ro ro ro)

Wetin man go do

Man go fight for money (wetin man go do)

Man go fight for woman (wetin man go do)

Man go fight for business (wetin man go do)

Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh

Body don dey tire

Body no be firewood (wetin man go do)

Body don dey tire

Body no be firewood (wetin man go do oo)

Wetin man go do oo do oo

Wetin man go do doo ooo

Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo

Wetin man go do

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds