Burna Boy, Wande Coal
Оригинальный текст с переводом
Burna Boy, Wande Coal
On a very good day
Me my guys we be chilling this way
Doing some business
Get some girls some booze
And still be making this pay
On a very good day
I’ll be in the Caribbeans
Or chilling on a boat cruise
Going to south of France and end at montego bay
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
See the way me get the money
No be packaging packaging packaging
See the way the ladies love me
No be packaging, packaging, packaging
As I dey shine
No be packaging packaging packaging
Na reality for really
No be packaging, packaging, packaging
Getting money like Dangote
If you getting money make you thank God
Oshey Dalo Nagode, Nagode
And all my ladies wey dey dance so
Kiloshe korin wan joh
And all of my people for the sanko
This one na live dey lowor wande coal
It’s a Burna boy and Wande Coal
Spaceship black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest motherfucking bad guys
Who are you
Who are you talking to
E be like say be like you no know me
And me I no blame you 'cause
You already know on a very good
On a very good day
You no go fit to talk to me this way
But just because you fine I no go let you escape
I no go lie I just dey feel your packaging
She dey package
She dey package
I no go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak another language
Toba bamidele wani pe ola kpe
Tori won kin gbadun
Bi a she gbadun
Inu ma bi won
Bi mo she gbadun
Inu bi won pe kilo happen
Bi she ya fun
Wo ni kin sha’un
I wor tin Ka oh
Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey tell you my guy
Make your eye sharpen
Cos if you looking around
To see wetin happen
You go see many many
Packaging packaging packaging
All the way me get e money
No be packaging packaging packaging
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
Oh my god oh my god oh
Different account wey I get
My bank is so large oh
Omo gan we too bad oh
And if you reason am
Check am you go see say I no lie oh
I no come here to brag oh
Cos the level wey
I dey you nor go fit
Follow me drag oh
I get the money and I do it everyday
Everything I need all come on me
Turn a Monday to a holiday
Do it on a very good day
On a very good day
On a very good day
Your girl decide
To roll with me
On to where me dey
Everything nice
On a very good day
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
Many many packaging packaging packaging
All the way me get e money
No be packaging packaging packaging
Lady fine oh
See wetin you carry for your behind oh
Lady fine oh
This your body na divine oh
Lady fine oh
She killing it on a down low oh
Lady fine oh
The way you give it to me they dont know oh
В очень хороший день
Я, мои ребята, мы так расслабляемся
Заниматься бизнесом
Принеси девчонкам немного выпивки.
И по-прежнему получать эту плату
В очень хороший день
Я буду на Карибах
Или расслабиться в круизе на лодке
Отправление на юг Франции и конец в заливе Монтего.
Леди в порядке, о
Смотри, что ты носишь за спиной, о
Леди в порядке, о
Это твое тело божественно, о
Леди в порядке, о
Она убивает его на низком уровне, о
Леди в порядке, о
То, как ты даешь это мне, они не знают, о
Смотри, как я получаю деньги
не быть упаковка упаковка упаковка
Посмотри, как меня любят дамы.
Нет упаковки, упаковки, упаковки
Когда я сияю
не быть упаковка упаковка упаковка
Na реальность для действительно
Нет упаковки, упаковки, упаковки
Получение денег, как Данготе
Если вы получаете деньги, вы благодарите Бога
Ошей Дало Нагоде, Нагоде
И все мои дамы так танцуют
Килоше Корин Ван Джо
И все мои люди за санко
Это один на живой дей низкий или ванде уголь
Это мальчик из Бурны и Ванде Коул.
Космический корабль черный бриллиант, мы плохие парни
Когда мы пройдем, вы должны знать
Самые острые ублюдки плохие парни
Кто ты
С кем ты разговариваешь
E быть, как сказать, быть таким, как будто ты меня не знаешь
И я не виню тебя, потому что
Вы уже знаете об очень хорошем
В очень хороший день
Ты не подходишь, чтобы говорить со мной таким образом
Но только потому, что ты в порядке, я не позволю тебе сбежать
Я не буду врать, я просто чувствую твою упаковку
Она дей пакет
Она дей пакет
Я не собираюсь лгать, я просто чувствую твою посылку
Теперь ты заставил меня говорить на другом языке
Тоба бамиделе вани пе ола кпе
Тори Вон Кин Гбадун
Би а ше гбадун
Ину ма би вон
Би мо ше гбадун
Ину би вон пе кило случиться
Би она я весело
Во ни кин шаун
Я работаю олово Ка о
кило ва сор
Вон ты кор жа автобусная остановка
Я говорю тебе, мой парень
Сделайте свой глаз острым
Потому что, если вы оглядываетесь
Чтобы увидеть, как происходит Wetin
Ты увидишь много-много
упаковка упаковка упаковка
Всю дорогу я получаю электронные деньги
не быть упаковка упаковка упаковка
Леди в порядке, о
Смотри, что ты носишь за спиной, о
Леди в порядке, о
Это твое тело божественно, о
Леди в порядке, о
Она убивает его на низком уровне, о
Леди в порядке, о
То, как ты даешь это мне, они не знают, о
О мой бог, о мой бог, о
Другой аккаунт, который я получаю
Мой банк такой большой, о
Омо Ган, мы слишком плохи, о
И если вы думаете,
Проверьте, вы идете, видите, говорите, что я не лгу, о
Я не пришел сюда, чтобы похвастаться
Потому что уровень Wey
Я не хочу тебя и не подхожу
Следуй за мной, перетащи, о
Я получаю деньги и делаю это каждый день
Все, что мне нужно, все пришло ко мне.
Превратите понедельник в праздник
Сделайте это в очень хороший день
В очень хороший день
В очень хороший день
Ваша девушка решает
Кататься со мной
Туда, где я
Все хорошо
В очень хороший день
Леди в порядке, о
Смотри, что ты носишь за спиной, о
Леди в порядке, о
Это твое тело божественно, о
Леди в порядке, о
Она убивает его на низком уровне, о
Леди в порядке, о
То, как ты даешь это мне, они не знают, о
много много упаковка упаковка упаковка
Всю дорогу я получаю электронные деньги
не быть упаковка упаковка упаковка
Леди в порядке, о
Смотри, что ты носишь за спиной, о
Леди в порядке, о
Это твое тело божественно, о
Леди в порядке, о
Она убивает его на низком уровне, о
Леди в порядке, о
То, как ты даешь это мне, они не знают, о
2019 •Stormzy, Ed Sheeran, Burna Boy
2020 •Wande Coal
2020 •Sam Smith, Burna Boy
2020 •Master Kg, Nomcebo Zikode, Burna Boy
2019 •Burna Boy, Jorja Smith
2021 •Justin Bieber, Burna Boy
2019 •Dave, Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2019 •Burna Boy
2023 •Wande Coal
2018 •Burna Boy
2020 •Burna Boy
2018 •Fall Out Boy, Burna Boy
2021 •Sia, Burna Boy
2015 •Wande Coal, WizKid
2020 •DJ Snake, Burna Boy
2019 •Harmonize, Burna Boy, Diamond Platnumz
2020 •Wande Coal
2021 •Burna Boy
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды