victor ad, Davido
Оригинальный текст с переводом
victor ad, Davido
Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It’s Victor AD na na na yeah
It’s Davido
OBO
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
And as you see am
Make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know
And as you see am when dem updating the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No!
I enter street as Davido
Oh!
Some people say I no go blow
Eh!
say people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
Pre-Chorus — Victor AD
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
Tee-Y Mix
E no dey tire you
OBO baddest
Chii
Омо в этой жизни
Иметь деньги о
ты иди страдай
Ой ой ой ой
Нет нет нет
Этинс отчеты
Это Виктор AD, на, на, на, да.
Это Давидо
ОБО
Либо я выиграю, либо я выиграю
У меня нет оправдания неудаче
Господи, я хочу обналичить
Я не хочу обвинять свою соседку
Либо я выиграю, либо я выиграю
У меня нет оправдания неудаче
Мой брат рубит жизнь
Потому что, когда ты умрешь, они забудут твое имя.
И, как вы видите, я
Сделайте дем-обновление с конвоем
Они не страдают, они не утомляют тебя.
E не утомляет тебя
Ты не суетишься
Вы соглашаетесь на меньшее
Они не страдают, они не утомляют тебя.
E не утомляет тебя
Ваш приятель выпускник
И получите двойное продвижение
Они не страдают, они не утомляют тебя.
E не утомляет тебя
Вы не работаете и молитесь
Вы хотите добиться успеха
Они не страдают, они не утомляют тебя.
E не утомляет тебя
Я знаю, скажи, что они говорят, говорят
я больше не приду
Эй, ты не покупаешь «Бенц» сейчас, если ты выиграешь?
О Господи, я знаю, что они говорят, что я тоже жалуюсь
Или что я хочу снова обновить свой статус o
Не перекручивай, жизнь прекрасна
Но дом и машины тоже имеют значение
Я благодарен за хорошие времена, парень, я не дурак
Даже ты судишь меня, если ты тоже этого хочешь
Господи, благослови меня, дай мне узнать мое настоящее лицо
Дайте мне знать, прав ли мой штаб или все эти притворства
ОБО
Господи, я хочу знать
И, как вы видите, когда они обновляют конвой
Скажи, что не страдаешь, они тебя не утомляют
Я не утомляю тебя
Ты не суетишься
Вы соглашаетесь на меньшее
Не страдайте, они не утомляют вас
E не утомляет тебя
Ваш приятель выпускник
И получить двойное продвижение
Не страдайте, они не утомляют вас
E не утомляет тебя
Вы не работаете и молитесь
Вы хотите добиться успеха
Не страдайте, они не утомляют вас
E не утомляет тебя
Эх
Маленький мальчик, у тебя есть работа
Мой папа сказал, что у тебя есть работа
Поскольку они видят все цепи и бриллианты
Они говорят, что я не делаю juju
Я не полагаюсь на папу лань
Нет!
Я выхожу на улицу как Давидо
Ой!
Некоторые люди говорят, что я не ударяю
Эх!
говорят, что люди хотят с OBO
Я говорю гром огня бедности
Огонь сжечь моих врагов
Вода не достанется врагу
Если вы желаете мне добра, я иду желаю вам добра
Я говорю гром огонь никого
Я и Отедола идем тело резинки
Вода не достанется врагу
Если вы желаете мне добра, я иду желаю вам добра
Pre-Chorus — Виктор А.Д.
Либо я выиграю, либо я выиграю
У меня нет оправдания неудаче
Господи, я хочу обналичить
Я не хочу обвинять свою соседку
Либо я выиграю, либо я выиграю
У меня нет оправдания неудаче
Мой брат рубит жизнь
Потому что, когда ты умрешь, они забудут твое имя.
И, как вы видите, я
Сделайте дем-обновление с конвоем
Скажи, что не страдаешь, они тебя не утомляют
E не утомляет тебя
Ты не суетишься
Вы соглашаетесь на меньшее
Они не страдают, они не утомляют тебя.
E не утомляет тебя
Ваш приятель выпускник
И получить двойное продвижение
Не страдайте, они не утомляют вас
E не утомляет тебя
(Боже мой, Фиоки)
Вы не работаете и молитесь
Вы хотите добиться успеха
Успех о о о
Тройник-Y Микс
E не утомляет тебя
ОБО круче
Чии
2020 •Teyana Taylor, Davido
2016 •Davido
2020 •Pop Smoke, Davido
2024 •Kizz Daniel, Davido
2019 •Aya Nakamura, Davido
2018 •Quavo, Normani, Davido
2018 •Clean Bandit, Davido, Love Ssega
2018 •Riton, Kah-Lo, Mr Eazi
2017 •Ayo Jay, Olamide, Davido
2018 •Skales, Davido
2021 •Enisa, Davido
2014 •Davido, Mafikizolo
2021 •Téni, Davido
2018 •A Boogie Wit da Hoodie, Davido
2018 •Mayorkun, Davido
2021 •Tion Wayne, Jae5, Davido
2015 •Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage
2018 •Diamond Platnumz, Davido
2019 •Patoranking, Davido
2019 •Fabolous, Jeremih, Davido
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды