
Below is the lyrics of the song Anything for Your Boy , artist - TR with translation
Original text with translation
TR
Anything you wan give me?
Is there anything you wan give me?
Baby ogini?
T. r
Anything for your boy?
again o
oga mi anything for your boy?
anything for your boy6
fine girl anything for your boy?
I plan to take over
The skills na leg over
The ladies them bend over
like say na hangover
They see me for range rover
They tell me to pull over
Ogbeni your license your
arguing for wetin you carry
like armed robber.
wait
No give me dat bull shit abeg
oga police!
Mr boys are not smiling abi you
no notice if na tax u dey tax
make you no embarass me
Ladies see me for street them dey
hail me like taxi… taxi
Anything for your boy?
She say na cold weather
Say make i come over
make i hit am like mayweather
I tell am like game over
she tell me to change over
like say na up Nepa
I got my mikano dont bother to say no
Am covered like like umbrella
Eehzzzzz
Dont give me that bullshit abeg
sister Doris
Mr boys are not smiling abi you no notice
if na tax you dey tax make you no embarass me
ladies see me for street they dey hail me like
taxi… taxi
If na ball we ball o
we balling together
see the more the merry o
help your brother
if na ball we ball o
we balling together
see the more the merry o
hell your brother so i sayyyyy
anything for your boy?
Oga mi anything for your boy
fine girl anything for your boy
anything for your girl?
i dey ask anything for your girl?
Anything for the girls?
i like Ferraris, bugattis, mercedes
givenchy, properties Roliesss
Sto
End.
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds