I Go Pay - Téni

I Go Pay - Téni

  • Year of release: 2020
  • Language: English
  • Duration: 3:08

Below is the lyrics of the song I Go Pay , artist - Téni with translation

Lyrics " I Go Pay "

Original text with translation

I Go Pay

Téni

Oga Ndi oga Entertainment

Hmm yeh

Emiboy rightnow

Yeh Teni Makanaki

Odoyewu

Shey na u be the girl wey dey light up my fire

(Light up my fire)

Where u dey, i dey craze for your matter too

Makpami O

Omoele you know i love you

(You know i love you)

Makpami O

And i promise to always dey for you

How many million i go pay

For your love O my baby

Cos you' driving me crazy

How many million i go pay

For your love o my baby

Cos you' driving me crazy

How many million i go pay

I go pay

I go pay

How many million i go pay

I go pay

I go pay

How many million i go pay

30 billion no go fit to do me o

All of your money no go fit to reach me o le le

If you no gree, Wait, pause, Free me O

Cos i getty another

Teni Makanaki get another

El le le lee le

Ama ma ma maa ma

This lov is not for free you gat to pay

Ele le le lee le

Ama ma ma maa ma

This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh

How many million i go pay

For your love O my baby

Cos you' driving me crazy

How many million i go pay

For your love o my baby

(For your love)

Cos you' driving me crazy

(Cos you driving me yeah)

How many million i go pay

I go pay

I go pay

How many million i go pay

(Pay u go pay)

I go pay

(Ah u go pay)

I go pay

(Ah ah u go pay yeh yeh)

How many million i go pay

Emiboyrightnow

U go pay, how many million u go pay

Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu

How many million u go pay.

Pay pay pay pay pay peperay peperayray

How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana

Other songs by the artist:

1

Case

Téni • 2018

5

MOSLADO

Téni • 2021

6

Daz How Star Do

Skiibii, Falz, Téni • 2019

9

XXXL

Téni • 2021

10

Lemme Know

Ladipoe, Téni • 2020

12

Osan

Fiokee, Téni, Dj Coublon • 2020

13

JO

Téni • 2021

15

ON

Téni • 2021

19

Love

Dr Dolor, Téni • 2020

20

Dorime

Téni • 2021

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds