Tekno, WizKid
Оригинальный текст с переводом
Tekno, WizKid
I nor get e money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-oh
I swear say for Ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for Zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with Banky W
But right now say na StarBoy StarBoy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don’t need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh ooo
I nor get e money when I come Lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
StarBoy, number one
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-oh
Day by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon good
Everything gon good
Money nor dey when I come Lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo
Я не получаю электронные деньги, когда приезжаю в Лагос
На моей мечте и моей суете, и я благодарю Иисуса
Моя история вдохновит вас, но не говорите
Скажи, что ты не суетишься
Скажи, что ты не борешься
Эх... Мама,
Мама скажи мне скажи
Пикин ооо, однажды ты ударишь
Альхаджи Текно
Э-э... Мама
Мама скажи мне скажи
Мой пикин ооо, однажды ты ударишь
Она говорит, онёма, она говорит
Ты дуешь, как труба
(Паранран-паран-ранранран)
Скажи, что ты стреляешь, как ракета
(Паранран-паран)
Единственный способ, которым мы летаем на частном e-oh
Мы ни дерьмо для общественного туалета
Ты и не чистишь янш е-о
Клянусь сказать за Охуэлегбу
Клянусь, они знают мою историю
Тогда, когда я за Zanga
Клянусь, скажи, что они знают мою историю
Никто не отправляет, когда я начинаю с Banky W
Но прямо сейчас скажи на StarBoy StarBoy
Теперь девушки двигаются тинга-линга-линг
Боже, благослови меня, я благословляю мамин карман
Скажи прямо сейчас, что я не дую, как труба, е-о
(Паранран-паран-ранранран)
Мне не нужно трубить в трубу
(Паранран-паран-ранранран)
Дем быть вилкой, но мы не будем розеткой
(Паранран-паран-ранранран)
Деньги для банка, е для кармана
(Паранран-паран-ранранран)
Мы используем am clean yansh ooo
Я не получаю электронные деньги, когда приезжаю в Лагос
Паранранранранран
На моей мечте и моей суете, и я благодарю Иисуса
Моя история вдохновит вас, но не говорите
И не имею в виду сказать
Скажи, что ты не суетишься
Скажи, что ты не борешься
Эх... Мама,
Мама скажи мне скажи
Пикин ооо, однажды ты ударишь
Альхаджи Текно
StarBoy, номер один
Э-э... Мама
Мама скажи мне скажи
Мой пикин ооо, однажды ты ударишь
Она говорит, онёма, она говорит
Ты дуешь, как труба
(Паранран-паранранпамп-паранран)
Скажи, что ты стреляешь, как ракета
(Паранран-паран)
Единственный способ, которым мы летаем на частном йова
Мы ни дерьмо для общественного туалета
Ты и не смотришь в лицо
День за днем
Так что мы суетимся
Так что мы суетимся
с декабря по декабрь
Na, так что мы боремся
День за днем
Так что мы суетимся
Так что мы суетимся
Но если вы много работаете
Если вы много работаете
Все хорошо
Все хорошо
Деньги и дей, когда я приеду в Лагос, е-о
На моей мечте и моей суете, и я серьезно
Моя история вдохновит вас, но не говорите
Скажи, что ты не суетишься
Скажи, что ты не борешься
Скажи прямо сейчас, что я не дую, как труба, е-о
(Паранран-паран-ранранран)
Скажи, что ты стреляешь, как ракета
(Паранран)
Единственный способ, которым мы летаем на частном йова
Лети на приват ооо
Деньги для банка, е для кармана
Мы используем am clean yansh ooo
2016 •Drake, WizKid, Kyla
2018 •Metro Boomin, Swae Lee, WizKid
2022 •Tekno
2019 •Tekno
2018 •Major Lazer, MOTi, Ty Dolla $ign
2021 •Aluna, Tekno
2014 •Tekno
2018 •Metro Boomin, J. Balvin, WizKid
2020 •Tekno
2019 •Skepta, Lay-z, WizKid
2017 •Tekno
2018 •Starboy, WizKid, SPOTLESS
2019 •Starboy, Chronixx, WizKid
2018 •Skepta, WizKid
2017 •Tekno
2018 •VYBZ Kartel, WizKid
2022 •Aṣa, WizKid
2021 •Dave, WizKid
2018 •Tekno, OG, Flimzy
2020 •DJ Tunez, adekunle gold, WizKid
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды